You Are Great
You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o
Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Tu es grand
Tu me donnes des ailes, maintenant je suis dans les airs
Alors que je sème, tu me donnes la pluie
Si ce n'était pas toi, dis-moi où je serais ?
Baba, je te remercie (fuze play)
Ils auraient dû se moquer de moi, ce n'est pas d'aujourd'hui
Ebenezer, tu déverses ta grâce
C'est ta lumière qui me montre le chemin
Baba, je te remercie (eh, eh, eh, eh)
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie (seigneur, tu es grand)
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Jéhovah, tu es bon (oh-oh)
C'est toi mon soutien
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Jéhovah, tu es bon
C'est toi mon soutien
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Je ne peux pas le nier
Toutes mes bénédictions sont divines
Quand je regarde autour de moi
Tout ce que je vois, c'est ta main
Oh, mon papa
Quand ça devient amer, tu le rends doux
Cette grâce que tu as
Elle est forte, elle parle pour moi
Ta grâce déborde
De ma tête jusqu'à mes orteils
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Ton amour est toujours sûr
Je ferai savoir au monde entier
Chineke (chineke), chineke (chineke)
C'est toi que je suis (seigneur, tu es grand)
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie (oh na, na, na)
Jéhovah, tu es bon (eh-eh)
C'est toi mon soutien
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Jéhovah, tu es bon
C'est toi mon soutien (oh, seigneur)
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Baba ne tarde pas
Si je l'appelle, c'est cha, cha, cha
Tout est confirmé
Il n'a pas de temps pour les bêtises
Je ne peux pas expliquer les merveilles de ta présence dans ma vie
C'est seulement toi, Dieu, que je connais qui ne peut pas mentir
Odumegwu judah (judah)
Je t'envoie salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
Je te louerai pour toujours
Quand tu regardes, tu sauras
Qui suit les bénédictions
Du nord au sud
On dit que c'est Jésus que nous montrons (seigneur, tu es grand)
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie (seigneur, tu es grand)
Seigneur, tu es grand
Tu es digne d'éloges
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie
Jéhovah, tu es bon
C'est toi mon soutien
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie (onyeoma, eh)
Jéhovah, tu es bon
C'est toi mon soutien
Parce que ça se passe comme tu l'as dit
Baba, je te remercie