395px

U bent Groot

Moses Bliss

You Are Great

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

U bent Groot

Je geeft me vleugels, nu zweef ik in de lucht
Terwijl ik zaai, geef jij me de regen
Als jij er niet was, waar zou ik dan zijn?
Vader, ik dank je (fuze play)
Ze zouden me al uitgelachen hebben, niet vandaag
Ebenezer, je stort je genade uit
Het is jouw licht dat me de weg toont
Vader, ik dank je (eh, eh, eh, eh)

Heer, U bent groot
U bent groot om geprezen te worden
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je (heer, U bent groot)
Heer, U bent groot
U bent groot om geprezen te worden
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je

Jehovah is goed (oh-oh)
U bent mijn steun
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je
Jehovah is goed
U bent mijn steun
Want het gebeurt zoals U het zegt

Vader, ik dank je
Ik kan het niet ontkennen o
Al mijn zegeningen zijn goddelijke o
Als ik om me heen kijk o
Zie ik alleen jouw hand o

Oh, mijn vader o
Als het zuur is, maakt U het zoet o
Deze genade van U o
Het is luid o, het spreekt voor mij o
Uw genade stroomt over
Van mijn hoofd tot aan mijn tenen

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Uw liefde is altijd zeker
Ik zal de hele wereld laten weten
Chineke (chineke), chineke (chineke)
U ben ik aan het volgen (heer, U bent groot)
Heer, U bent groot

U bent groot om geprezen te worden
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je
Heer, U bent groot
U bent groot om geprezen te worden

Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je (oh na, na, na)
Jehovah is goed (eh-eh)
U bent mijn steun

Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je
Jehovah is goed
U bent mijn steun (oh, heer o)
Want het gebeurt zoals U het zegt

Vader, ik dank je
Vader, u laat niet op zich wachten
Als ik het roep, is het cha, cha, cha
Alles is bevestigd
Hij heeft geen tijd voor onzin

Ik kan de wonderen van uw aanwezigheid in mijn leven niet uitleggen
U bent de enige God die ik ken die niet kan liegen
Odumegwu judah (judah)
Ik gooi salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

Ik zal U voor altijd prijzen
Als U het controleert, zult U weten
Wie de zegeningen volgen
Van de noordkant naar de zuidkant
Zeg dat we Jezus laten zien (heer, U bent groot)

Heer, U bent groot
U bent groot om geprezen te worden
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je (heer, U bent groot)
Heer, U bent groot

U bent groot om geprezen te worden
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je
Jehovah is goed
U bent mijn steun
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je (goed, eh)

Jehovah is goed
U bent mijn steun
Want het gebeurt zoals U het zegt
Vader, ik dank je

Escrita por: Moses