395px

Sag deine Liebe

P-Square

Say Your Love

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me

You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh, no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey

You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (na today)
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey

The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey

Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so

What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more

Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more

Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Sag deine Liebe

Heute, es ist soweit
Mädchen, du weißt, ich lüge nicht
Das hast du mir gesagt

Du sagst, deine Liebe lügt nicht
Sag, deine Gefühle sterben nicht
Sieh mich an, Mädchen, ich weine eyah
Oh, nein
Du sagst, deine Liebe lügt nicht oh
Sieh mich an, Mädchen, ich weine
Sag mir, was für eine Lüge das ist
Heute eyah, es ist soweit

Du sagst, deine Liebe lügt nicht
Es ist schon lange her (es ist schon lange her)
Sag deinen Freunden Bescheid
Was los ist (heute)
Mädchen, du weißt, ich lüge nicht (das hast du mir gesagt)
Sie wird sagen, wir verbringen unser Leben zusammen
Sie mag mich mehr als ihre eigene Mutter
Sie zieht mich ihrem eigenen Vater vor
Meine Brüder, sag mir, was für eine Lüge das ist
Heute, eyah, es ist schon lange her

An dem Tag, an dem ich dich sah, Mädchen
Mädchen, wusste ich, dass du ein Spieler bist
Weil du mein Herz brechen willst
Und mich auf den Kopf stellen willst
Mädchen, du weißt, ich lüge nicht (das hast du mir gesagt)
Mädchen, jedes Mal, wenn ich bei dir bin
Mädchen, ich spüre, dass du eine Hexe bist o
Geh aus meinem Blickfeld
Finde deinen Weg
Sag mir, was für eine Lüge das ist
Heute eyah, es ist schon lange her

Es ist das gleiche Mädchen, das ich im Auto meines besten Freundes gesehen habe
Oh nein, so ist es nicht
Mädchen, ich brauche keine Erklärung
Mädchen, warum lügst du?
Sag mir wirklich, warum lügst du?
Sie sagen, wer sagt, sie sagt das
Dass sie das sagt
P-Square hat das gesagt
Meine Brüder, sag mir, was für eine Lüge das ist
Sie ist verrückt geworden
Ich schwöre, niemand könnte das Mädchen glauben
So ist es nicht

Was für ein Leben ist das?
Was für ein Leben ist das?
Wo jemand kämpfen kann
Hustlen, blubbern im Dschungel
Nicht für doppelt
Es ist das gleiche Mädchen, mit dem ich gekämpft habe
Sie ist das Problem
Wer ist das Mädchen, das stolpert?
Soll sie gehen
Warum, warum, warum, warum soll ich weinen?
Wenn ich es versuche
Sie lügt, dass ihre Liebe nicht stirbt (eyah)
Also sag mir jetzt, Baby, wer lügt (eyah)
Lass mich dir sagen, was ich im Kopf habe
Baby Mädchen, was habe ich dir getan?
Ich versuche dir zu zeigen, dass ich dich mehr mag als meine Mama
Hey yo, das war damals
Aber jetzt, Mädchen, brauche ich dich nicht mehr
Geh, ich brauche dich nicht mehr

Mädchen, was habe ich dir getan?
Ich versuche dir zu zeigen, dass ich dich mehr mag als meine Mama
Mädchen, was habe ich dir getan?
Geh, ich mag dich nicht mehr
Mädchen, was habe ich dir getan?
Ich versuche dir zu zeigen, dass ich dich mehr mag als meine Mama
Mädchen, was habe ich dir getan?
Geh, ich brauche dich nicht mehr

Mädchen, ich würde sterben o
Eh
Ei, eh ei eh, oh nein

Escrita por: