395px

Di Tu Amor

P-Square

Say Your Love

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me

You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh, no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey

You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (na today)
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey

The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey

Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so

What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more

Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more

Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Di Tu Amor

Na hoy, ya está
Chica, sabes que yo no miento
Esto es lo que me dijiste

Dices que tu amor no miente
Dices que tus sentimientos no mueren
Mírame chica, estoy llorando, eyah
Oh, no
Dices que tu amor no miente, oh
Mírame chica, estoy llorando
Dime qué tipo de mentira es esta
Es hoy, eyah, ya está

Dices que tu amor no miente
Ha pasado tiempo (ha pasado tiempo)
Dile a tus amigos
Qué pasa (es hoy)
Chica, sabes que yo no miento (esto es lo que me dijiste)
Ella dirá que pasaremos nuestra vida juntos
Le gusto más que a su propia madre
Prefiere que a su propio padre
Mis hermanos, dime qué tipo de mentira es esta
Es hoy, eyah, ya está

El día que te vi chica
Chica, supe que eras una jugadora
Porque quieres romper mi corazón
Y darme vuelta
Chica, sabes que yo no miento (esto es lo que me dijiste)
Chica, cada vez que estoy contigo
Chica, siento que eres una bruja
Aléjate de mi vista
Encuentra tu camino
Dime qué tipo de mentira es esta
Es hoy, eyah, ya está

Es la misma chica que vi dentro del auto de mi mejor amigo
Oh no, no es así
Chica, no necesito una explicación
Chica, ¿por qué mientes?
Dime realmente por qué mientes
Dicen que quién dice, ella dice eso
Que ella dice eso
P-Square ha dicho eso
Mis hermanos, dime qué tipo de mentira es esta
Ella está loca
Juro que nadie podría creer a la chica
No es así

¿Qué tipo de vida es esta?
Qué tipo de vida es esta
Donde alguien puede luchar
Hustlear, burbujear en la jungla
No es para doble
Es la misma chica por la que lucho
Ella es problema
Quién es esa chica que se equivoca
Que se vaya
¿Por qué, por qué, por qué, por qué lloraré
Cuando intento
Ella miente diciendo que su amor no muere (eyah)
Entonces ahora nena, dime, quién miente (eyah)
Déjame decirte lo que pienso
Nena, lo que te hice
Estoy tratando de decirte que me gustas más que a mi mamá
Hey yo, eso fue entonces
Pero ahora chica, no te necesito más
Vete, no te necesito más

Chica, qué te hice
Estoy tratando de decirte que me gustas más que a mi mamá
Chica, qué te hice
Vete, ya no me gustas
Chica, qué te hice
Estoy tratando de decirte que me gustas más que a mi mamá
Chica, qué te hice
Vete, no te necesito más

Chica, me moriré
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Escrita por: