Say Your Love
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me
You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh, no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (na today)
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
Dis-moi que tu m'aimes
Aujourd'hui, ça y est
Fille, tu sais que je ne mens pas
C'est ce que tu m'as dit
Tu dis que ton amour ne ment pas
Que tes sentiments ne meurent pas
Regarde-moi, fille, je pleure eyah
Oh, non
Tu dis que ton amour ne ment pas oh
Regarde-moi, fille, je pleure
Dis-moi quel genre de mensonge c'est
Aujourd'hui eyah ça y est
Tu dis que ton amour ne ment pas
Ça fait longtemps (ça fait longtemps)
Dis à tes amis
Qu'est-ce qui se passe (aujourd'hui)
Fille, tu sais que je ne mens pas (c'est ce que tu m'as dit)
Elle va dire qu'on va passer notre vie ensemble
Elle m'aime plus que sa propre mère
Elle me préfère à son propre père
Mes frères, dites-moi quel genre de mensonge c'est
Aujourd'hui, eyah ça fait longtemps
Le jour où je t'ai vue, fille
Fille, j'ai su que tu étais une joueuse
Parce que tu veux briser mon cœur
Et me retourner
Fille, tu sais que je ne mens pas (c'est ce que tu m'as dit)
Fille, chaque fois que je suis avec toi
Fille, je sens que tu es une sorcière o
Sors de ma vue
Trouve ton chemin
Dis-moi quel genre de mensonge c'est
Aujourd'hui eyah ça fait longtemps
C'est la même fille que j'ai vue dans la voiture de mon meilleur ami
Oh non, ce n'est pas ça
Fille, je n'ai pas besoin d'explication
Fille, pourquoi tu mens
Dis-moi vraiment pourquoi tu mens
Ils disent que qui dit, elle dit que
Qu'elle dit que
P-square a dit ça
Mes frères, dites-moi quel genre de mensonge c'est
Elle a perdu la tête
Je jure que personne ne pourrait croire la fille
Ce n'est pas ça
Quel genre de vie est-ce
Quel genre de vie c'est
Où quelqu'un doit lutter
Trimer, se débrouiller dans la jungle
Ce n'est pas pour doubler
C'est la même fille pour qui je me bats
C'est elle qui est le problème
Qui est cette fille qui trébuche
Qu'elle s'en aille aussi
Pourquoi, pourquoi, pourquoi, pourquoi je pleurerais
Quand j'essaie
Elle ment en disant que son amour ne meurt pas (eyah)
Alors maintenant, bébé, dis-moi, qui ment (eyah)
Laisse-moi te dire ce que j'ai en tête
Bébé fille, ce que je t'ai fait
J'essaie de te faire savoir que je t'aime plus que ma mère
Hey yo, c'était avant
Mais maintenant, fille, je n'ai plus besoin de toi
Va-t'en, je n'ai plus besoin de toi
Fille, qu'est-ce que je t'ai fait
J'essaie de te faire savoir que je t'aime plus que ma mère
Fille, qu'est-ce que je t'ai fait
Va-t'en, je ne t'aime plus
Fille, qu'est-ce que je t'ai fait
J'essaie de te faire savoir que je t'aime plus que ma mère
Fille, qu'est-ce que je t'ai fait
Va-t'en, je n'ai plus besoin de toi
Fille, je vais mourir o
Eh
Ei, eh ei eh, oh non