395px

Zeg Je Liefde

P-Square

Say Your Love

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me

You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh, no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey

You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (na today)
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey

The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey

Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so

What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more

Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more

Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Zeg Je Liefde

Vandaag, het is zover
Meisje, je weet dat ik niet lieg
Dit is wat je tegen me zei

Je zegt dat je liefde niet liegt
Zeg dat je gevoelens niet sterven
Kijk naar me, meisje, ik huil eyah
Oh, nee
Je zegt dat je liefde niet liegt oh
Kijk naar me, meisje, ik huil
Vertel me, wat voor leugen is dit
Vandaag eyah, het is zover

Je zegt dat je liefde niet liegt
Het is al een tijd (het is al een tijd)
Laat je vrienden het weten
Wat is er aan de hand (vandaag)
Meisje, je weet dat ik niet lieg (dit is wat je tegen me zei)
Ze zal zeggen dat we ons leven samen zullen doorbrengen
Ze houdt meer van mij dan van haar eigen moeder
Ze geeft de voorkeur aan mij boven haar eigen vader
Mijn broers, vertel me, wat voor leugen is dit
Vandaag, eyah, het is al een tijd

De dag dat ik je zag, meisje
Meisje, wist ik dat je een speler was
Omdat je mijn hart wilt breken
En me op zijn kop wilt zetten
Meisje, je weet dat ik niet lieg (dit is wat je tegen me zei)
Meisje, elke keer dat ik bij je ben
Meisje, voel ik dat je een heks bent o
Ga uit mijn zicht
Zoek je weg
Vertel me, wat voor leugen is dit
Vandaag eyah, het is al een tijd

Het is hetzelfde meisje dat ik zag in de auto van mijn beste vriend
Oh nee, zo is het niet
Meisje, ik heb geen uitleg nodig
Meisje, waarom lieg je?
Vertel me echt waarom je liegt
Ze zeggen dat wie zegt, zij zegt dat
Dat ze dat zegt
P-square heeft dat gezegd
Mijn broers, vertel me, wat voor leugen is dit
Ze is gek geworden
Ik zweer, niemand kon het meisje geloven
Zo is het niet

Wat voor leven is dit?
Wat voor leven is dit?
Waar iemand moet vechten
Moet hustlen, moet bubbelen in de jungle
Niet voor dubbel
Het is hetzelfde meisje dat ik hustle
Zij is het probleem
Wie is die meid die aan het klungelen is?
Laat haar maar gaan
Waarom, waarom, waarom, waarom zou ik huilen
Als ik probeer
Zij liegt dat haar liefde niet sterft (eyah)
Dus nu, schat, vertel me, wie liegt (eyah)
Laat me je vertellen wat ik op mijn hart heb
Schat, wat heb ik je aangedaan?
Ik probeer je te laten weten dat ik meer van je hou dan van mijn mama
Hey yo, dat was toen
Maar nu, meisje, heb ik je niet meer nodig
Ga maar, ik heb je niet meer nodig

Meisje, wat heb ik je aangedaan?
Ik probeer je te laten weten dat ik meer van je hou dan van mijn mama
Meisje, wat heb ik je aangedaan?
Ga maar, ik hou niet meer van je
Meisje, wat heb ik je aangedaan?
Ik probeer je te laten weten dat ik meer van je hou dan van mijn mama
Meisje, wat heb ik je aangedaan?
Ga maar, ik heb je niet meer nodig

Meisje, ik ga dood o
Eh
Ei, eh ei eh, oh nee

Escrita por: