395px

Raison de ton existence

REMA

Reason You

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Raison de ton existence

Un autre tube !

Oh ma belle
Es-tu prise ou es-tu disponible ?
Fille, je ne te mens pas
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Tu fais chauffer mon processeur
C'est toi qui fais battre mon cœur et mon esprit
Dis-moi que puis-je faire
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas

Odé n kpemi lomogo
Je suis devenu la risée de mes amis
Dis, un garçon superstar comme moi
Pour une fille, je me fous de moi-même
Tu es spéciale pour moi
Je ne peux pas te considérer moins
Tu me fais chavirer depuis le jour où je t'ai vue
Melanin qui brille, j'adore cette robe
Et la personne qui la porte
Dans mes sentiments
Oluwa mérite aussi des crédits
Omoge, tout ce que tu veux, je te le donnerai
Comme si j'étais un génie
Et la façon dont tu bouges
On dirait que tu as un copain
Je me dis que je devrais te demander

Oh ma belle
Es-tu prise ou es-tu disponible ?
Fille, je ne te mens pas
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Tu fais chauffer mon processeur
C'est toi qui fais battre mon cœur et mon esprit
Dis-moi que puis-je faire
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas

Les filles me cherchent à l'international
Tu me vois en vrai et tu ne te caches pas
Ça me rend fou
Et tu es en colère contre les hommes parce que son ex est toxique
Fille, je suis désolé au nom de tout le monde
C'est l'argent qui l'a eu, bébé, kilo kan mi
Melanin qui brille, j'adore cette robe
Et la personne qui la porte
Dans mes sentiments
Oluwa mérite aussi des crédits
Omoge, tout ce que tu veux, je te le donnerai
Comme si j'étais un génie
Et la façon dont tu bouges
On dirait que tu as un copain
Je me dis que je devrais te demander

Oh ma belle
Es-tu prise ou es-tu disponible ?
Fille, je ne te mens pas
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Tu fais chauffer mon processeur
C'est toi qui fais battre mon cœur et mon esprit
Dis-moi que puis-je faire
Si je ne voyais rien en toi
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas
Je ne te considérerais pas

Escrita por: