Traducción generada automáticamente

Reason You
REMA
Reason You
Another banger!
Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Razón Tú
Otro éxito!
Oh Omo won
¿Estás comprometida o estás disponible?
Chica, no te voy a engañar
Si no veo nada en ti
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
Estás calentando mi procesador
Dices que eres la que mueve mi corazón y mi medula
Dime qué puedo hacer
Si no veo nada en ti
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
Odé n kpemi lomogo
Me he convertido en el hazmerreír de mis amigos
Dices que un chico superestrella como yo
Por una chica solo me estoy engañando
Eres especial para mí
No puedo razonarte menos
Me estás sacudiendo como pami desde el día en que te vi
El brillo de tu melanina, amo ese vestido
Y la persona que lo lleva
En mis sentimientos
Oluwa también merece crédito
Nena, lo que quieras, te lo daré
Como si fuera un genio
Y la forma en que te mueves
Parece que tienes novio
Quise preguntarte
Oh Omo won
¿Estás comprometida o estás disponible?
Chica, no te voy a engañar
Si no veo nada en ti
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
Las chicas me buscan a nivel mundial
Me ves de primera mano y no te acercas
La situación me confunde
Y te enojas con los hombres porque tu ex es tóxico
Chica, lo siento en nombre de todos
¿Fue el dinero lo que la atrajo, bebé, qué me cuentas?
El brillo de tu melanina, amo ese vestido
Y la persona que lo lleva
En mis sentimientos
Oluwa también merece crédito
Nena, lo que quieras, te lo daré
Como si fuera un genio
Y la forma en que te mueves
Parece que tienes novio
Quise preguntarte
Oh Omo won
¿Estás comprometida o estás disponible?
Chica, no te voy a engañar
Si no veo nada en ti
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
Estás calentando mi procesador
Dices que eres la que mueve mi corazón y mi medula
Dime qué puedo hacer
Si no veo nada en ti
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar
No te voy a razonar



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de REMA y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: