Suscríbete
Visualizaciones de la letra 5

Leals Talk

Brhn Nysa

Back then she say don't love me
She don't text
She don't even wanna call me

Right now
She dey force me, ah force me
Every night and day, she don't text me
Right now
She dey force, ah force me

I know say this girl no go leave me
All the times wey I try to leave her
But I know say now I'm gon do her
I'm gon make new decision, deci'
'Cause I don't like anything wey go stress me
I am gon leave, doubt her huh hmm
'Cause anything wey go stress I dey avoid them

Yes, I am a star boy
Call me the rock star
Yes I am a star boy
Call me Brhn Nysa
Yes I am a star boy
Call me Brhn Nysa
Back then, she say she don't love me

Yoo, listen!

Enviada por Brhn y traducida por Brhn. Revisión por Brhn. ¿Viste algún error? Envíanos una revisión.

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Brhn Nysa y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección