Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 1.366

Colateral Damage

Burna Boy

Letra

Significado

Kollateralschaden

Colateral Damage

Der Botschafter wird essenAmbassador go dey chop
Und der Gouverneur wird essenAnd governor go dey chop
Und der Präsident wird essenAnd president go dey chop
Wenn sie sagen, wir sollen springen, springen wirWhen dem say make we jump, we go jump

Der Botschafter wird essenAmbassador go dey chop
Und der Präsident wird essenAnd president go dey chop
Und der Gouverneur wird essenAnd governor go dey chop
Wenn sie sagen, wir sollen springen, springen wirWhen dey say make we jump, we go jump

Hier wurde Jesus nicht geboren, eheeNo be for here wey dem born Jesus ehee
Die Probleme in meinem Land sind schlimmer als JesusMy country problem e pass Jesus
Denn wir sind unser eigenes Problem, eheeBecause na we be our own problem ehee
Wer wird da vernünftig nachdenken? (vernünftig, vernünftig, vernünftig)Na who go come reason well? (well, well, well)

Der Botschafter wird essen (da ist er ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Und der Gouverneur wird essen (da ist er ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Und der Präsident wird essen (da ist er ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Wenn sie sagen, wir sollen springen, springen wir (da ist er ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Einige Leute werden einen Salto machen (da ist er ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Sie haben Kopfschmerzen, wir trinken Panadol (da ist er ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
In der Zwischenzeit wird der Präsident essen (da ist er ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

Und der Gouverneur wird essenAnd governor go dey chop
Jetzt wer? Jetzt wer ist hier?Now who? Now who dey here?
Geld ist hierMoney dey here
Die Diebe kommen groß rausThe thiefi thiefi come major
Warum müssen wir hier leiden?Wey make the suffer come dey here?

Leiden, yapa mukutun, brukutumSuffer yapa mukutun, brukutum
Das lässt die Leute stöhnenWey dey make people sukun
Tukutum, sie haben keinen SpaßTukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, leiden yapa mutukumBrukutum, suffer yapa mutukum

Die Leute behandeln dich gutThe people do you well well
Und sie lachen dich gut anAnd dem dey laugh you well well
Und sie sehen, wie es läuftAnd dem dey see as e deh sele
Sie selbst haben auch ihren Spaß, gut gutThem sef dey flenjor well well
Ja, ja oohYeah, yeah ooh

Mein Volk leidet sehrMy people suffer well well
Die Polizei schlägt hier gut zuPolice dey slap here well well
Hunger macht sie fertigHungry dey wire dem well well
Oluwa, oluwa, oluwa oooOluwa oluwa oluwa ooo

Der Botschafter wird essen (da ist er ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Und der Gouverneur wird essen (da ist er ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Und der Präsident wird essen (da ist er ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Wenn sie sagen, wir sollen springen, springen wir (da ist er ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Einige Leute werden einen Salto machen (da ist er ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Sie haben Kopfschmerzen, wir trinken Panadol (da ist er ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
In der Zwischenzeit wird der Präsident essen (da ist er ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

Und der Gouverneur wird essenAnd governor go dey chop
Mein Volk hat zu viel AngstMy people serve they fear too much
Wir fürchten das, was wir nicht sehenWe fear the thing we no see
Eines Tages werden wir alle sterbenOne day all of us go die

Wir haben immer einen Grund zu fürchtenWe always get reason to fear
Kämpfe für dein Recht, oh, du wirst Angst habenFight for your right o you go to fear
Die Polizei wird dich schlagen, du wirst Angst habenPolice go slap you, you go to fear
Kämpfe für deine Kinder, sie werden keine Angst habenFight for your pikin dem no go to fear
Du wirst Angst haben, Angst, AngstYou go to fear fear fear

Der Botschafter wird essen (da ist er ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Und der Gouverneur wird essen (da ist er ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Und der Präsident wird essen (da ist er ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Wenn sie sagen, wir sollen springen, springen wir (da ist er ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Einige Leute werden einen Salto machen (da ist er ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Sie haben Kopfschmerzen, wir trinken Panadol (da ist er ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
In der Zwischenzeit wird der Präsident essen (da ist er ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
Und der Gouverneur wird essenAnd governor go dey chop

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Burna Boy y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección