Traducción generada automáticamente

Colateral Damage
Burna Boy
Daño Colateral
Colateral Damage
Embajador va a estar comiendoAmbassador go dey chop
Y gobernador va a estar comiendoAnd governor go dey chop
Y presidente va a estar comiendoAnd president go dey chop
Cuando digan que saltemos, vamos a saltarWhen dem say make we jump, we go jump
Embajador va a estar comiendoAmbassador go dey chop
Y presidente va a estar comiendoAnd president go dey chop
Y gobernador va a estar comiendoAnd governor go dey chop
Cuando digan que saltemos, vamos a saltarWhen dey say make we jump, we go jump
No es aquí donde nació Jesús eheeNo be for here wey dem born Jesus ehee
Los problemas de mi país superan a JesúsMy country problem e pass Jesus
Porque nosotros somos nuestro propio problema eheeBecause na we be our own problem ehee
¿Quién va a reflexionar bien? (bien, bien, bien)Na who go come reason well? (well, well, well)
Embajador va a estar comiendo (allí está ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendo (allí está ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Y presidente va a estar comiendo (allí está ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Cuando digan que saltemos, vamos a saltar (allí está ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Algunas personas darán vueltas (allí está ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Tendrán dolor de cabeza y tomaremos paracetamol (allí está ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Mientras tanto el presidente va a estar comiendo (allí está ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendoAnd governor go dey chop
Ahora, ¿quién? ¿Quién está aquí?Now who? Now who dey here?
El dinero está aquíMoney dey here
El ladrón ladrón llega a lo grandeThe thiefi thiefi come major
¿Qué hace que el sufrimiento esté aquí?Wey make the suffer come dey here?
El sufrimiento está en abundancia, se desbordaSuffer yapa mukutun, brukutum
Que hace que la gente sufraWey dey make people sukun
Se desborda, quieren disfrutarTukutum, won ni inu won o dun
Se desborda, el sufrimiento está en abundanciaBrukutum, suffer yapa mutukum
La gente te trata muy bienThe people do you well well
Y se ríen mucho de tiAnd dem dey laugh you well well
Y ven cómo se seleccionaAnd dem dey see as e deh sele
Ellos mismos se jactan muchoThem sef dey flenjor well well
Sí, sí oohYeah, yeah ooh
Mi gente sufre muchoMy people suffer well well
La policía golpea aquí muchoPolice dey slap here well well
El hambre los atormenta muchoHungry dey wire dem well well
Señor, señor, señor oooOluwa oluwa oluwa ooo
Embajador va a estar comiendo (allí está ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendo (allí está ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Y presidente va a estar comiendo (allí está ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Cuando digan que saltemos, vamos a saltar (allí está ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Algunas personas darán vueltas (allí está ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Tendrán dolor de cabeza y tomaremos paracetamol (allí está ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Mientras tanto el presidente va a estar comiendo (allí está ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendoAnd governor go dey chop
Mi gente teme demasiadoMy people serve they fear too much
Temen lo que no venWe fear the thing we no see
Un día todos moriremosOne day all of us go die
Siempre tenemos razones para temerWe always get reason to fear
Lucha por tus derechos o tendrás miedoFight for your right o you go to fear
La policía te golpeará, tendrás miedoPolice go slap you, you go to fear
Lucha por tus hijos, no tendrán miedoFight for your pikin dem no go to fear
Tendrás miedo miedo miedoYou go to fear fear fear
Embajador va a estar comiendo (allí está ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendo (allí está ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Y presidente va a estar comiendo (allí está ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Cuando digan que saltemos, vamos a saltar (allí está ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Algunas personas darán vueltas (allí está ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Tendrán dolor de cabeza y tomaremos paracetamol (allí está ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Mientras tanto el presidente va a estar comiendo (allí está ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
Y gobernador va a estar comiendoAnd governor go dey chop



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Burna Boy y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: