Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 1.370

Colateral Damage

Burna Boy

Letra

Significado

Dommages Collatéraux

Colateral Damage

L'ambassadeur va se gaverAmbassador go dey chop
Et le gouverneur va se gaverAnd governor go dey chop
Et le président va se gaverAnd president go dey chop
Quand ils disent de sauter, on va sauterWhen dem say make we jump, we go jump

L'ambassadeur va se gaverAmbassador go dey chop
Et le président va se gaverAnd president go dey chop
Et le gouverneur va se gaverAnd governor go dey chop
Quand ils disent de sauter, on va sauterWhen dey say make we jump, we go jump

Ce n'est pas ici qu'ils ont fait Jésus eheeNo be for here wey dem born Jesus ehee
Les problèmes de mon pays dépassent JésusMy country problem e pass Jesus
Parce que c'est nous qui sommes notre propre problème eheeBecause na we be our own problem ehee
Qui va bien réfléchir ? (bien, bien, bien)Na who go come reason well? (well, well, well)

L'ambassadeur va se gaver (il est là ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Et le gouverneur va se gaver (il est là ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Et le président va se gaver (il est là ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Quand ils disent de sauter, on va sauter (il est là ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Certaines personnes vont faire des saltos (il est là ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Ils ont mal à la tête, on va boire du paracétamol (il est là ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Pendant ce temps, le président va se gaver (il est là ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

Et le gouverneur va se gaverAnd governor go dey chop
Maintenant qui ? Maintenant qui est là ?Now who? Now who dey here?
L'argent est iciMoney dey here
Les voleurs sont devenus des grandsThe thiefi thiefi come major
Pourquoi la souffrance est-elle ici ?Wey make the suffer come dey here?

La souffrance yapa mukutun, brukutumSuffer yapa mukutun, brukutum
Qui fait que les gens souffrentWey dey make people sukun
Tukutum, ils n'ont pas de plaisirTukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, la souffrance yapa mutukumBrukutum, suffer yapa mutukum

Les gens te traitent bienThe people do you well well
Et ils rient de toiAnd dem dey laugh you well well
Et ils voient comment ça se passeAnd dem dey see as e deh sele
Eux aussi ils flânent bien bienThem sef dey flenjor well well
Ouais, ouais oohYeah, yeah ooh

Mon peuple souffre bien bienMy people suffer well well
La police frappe ici bien bienPolice dey slap here well well
La faim les ronge bien bienHungry dey wire dem well well
Oluwa oluwa oluwa oooOluwa oluwa oluwa ooo

L'ambassadeur va se gaver (il est là ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Et le gouverneur va se gaver (il est là ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Et le président va se gaver (il est là ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Quand ils disent de sauter, on va sauter (il est là ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Certaines personnes vont faire des saltos (il est là ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Ils ont mal à la tête, on va boire du paracétamol (il est là ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Pendant ce temps, le président va se gaver (il est là ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)

Et le gouverneur va se gaverAnd governor go dey chop
Mon peuple a trop peurMy people serve they fear too much
On a peur de ce qu'on ne voit pasWe fear the thing we no see
Un jour, nous allons tous mourirOne day all of us go die

On a toujours des raisons d'avoir peurWe always get reason to fear
Lutte pour tes droits ou tu vas avoir peurFight for your right o you go to fear
La police va te frapper, tu vas avoir peurPolice go slap you, you go to fear
Lutte pour tes enfants, eux n'auront pas peurFight for your pikin dem no go to fear
Tu vas avoir peur, peur, peurYou go to fear fear fear

L'ambassadeur va se gaver (il est là ooo)Ambassador go dey chop (dey there ooo)
Et le gouverneur va se gaver (il est là ooo)And governor go dey chop (dey there ooo)
Et le président va se gaver (il est là ooo)And president go dey chop (dey there ooo)
Quand ils disent de sauter, on va sauter (il est là ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
Certaines personnes vont faire des saltos (il est là ooo)Some people go somersault (dey there ooo)
Ils ont mal à la tête, on va boire du paracétamol (il est là ooo)Dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
Pendant ce temps, le président va se gaver (il est là ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
Et le gouverneur va se gaverAnd governor go dey chop

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Burna Boy y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección