visualizaciones de letras 10.699

Bless Me

GoodGirl LA

When would you bless me
Lord please let me know
I go dey halla
One day girls go blow

Give me anointing
Something wey go flow
I go dey halla
One day girls go blow

So baba shower your blessing
Show me your love
So baba shower your blessing
Show me your love
Say make you show me your love

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

Say I wan make my mama proud
Wanna be the girl they talk about
Sey me wan run tins for the area
Everyday we dey countdown for area
When would you let me know

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So baba shower your blessing
Show me your love
So baba shower your blessing
Show me your love oh
Say make you show me your love


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de GoodGirl LA y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección