Traducción generada automáticamente

Ngozi
Ric Hassani
Ngozi
Ngozi
Ngozi, ¿a dónde vas?Ngozi, where you dey go?
Si me dejas así, ¿cómo voy a salir adelante?If you leave me like this, how I go blow?
Ngozi, estoy aquí por ti, necesito que lo sepasNgozi I dey for you, I need you to know
Ellos piensan que soy yo, pero ¿cómo lo sabrían?Dem dey think say na me but how would dey know?
Eres tú quien me llevaNa she dey carry me
Eres tú quien me animaNa she dey ginger me
Eres tú quien pelea por míNa she dey fight for me
Cuando estoy caído, cuando estoy en el sueloWhen I dey down, when I dey ground
Eres tú quien reza por míNa she dey pray for me
Si no estoy donde tú estásIf I no dey for where she dey
Tú me defiendesNa she dey defend me
Chica de mi vida, me amas con ternuraOmoge ifemi, she loving me gently
No te enojas, no te estresasShe no dey vex, no dey stress
Todo es fácilEverything easily
Si me enojo, no gritas, razonas conmigoIf I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me
Eres mi amiga, eres mi reina, eres mi familiaShe be my G, she be my queen, she be my family
¿Qué más necesito?Wetin again I need
Ngozi, Ngozi, no me dejes irNgozi, Ngozi, no leave me go
¿A dónde iría si Ngozi me deja así?Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi, Ngozi, no me dejes irNgozi, Ngozi, no leave me go
¿A dónde iría si Ngozi me deja así?Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
NgoziNgozi
Ngozi, mi bebéNgozi, my baby
Mi amor, escuchaOmomi, so ngbo mi
No me dejes, Josh es muy graciosoDon't leave me Josh too funny
Cualquier cosa que hice, cariño, lo sientoAnything I did, baby, I'm sorry
Soy un nuevo hombre ahora, cariño, ven y compruébaloI'm a new man now, baby, come check me
Todo lo que tengo es un BentleyGbogbo mo tiwansin motira Bentley
Lo siento (lo siento), lo siento muchoI'm sorry (I'm sorry), so sorry
Te lo prometoMabinusimi
Eres tú quien me llevaNa you dey carry me
Eres tú quien me animaNa you dey ginger me
Eres tú quien pelea por míNa you dey fight for me
Cuando estoy caído, cuando estoy en el sueloWhen I dey down, when I dey ground
Eres tú quien reza por míNa you dey pray for me
Si no estoy donde tú estásIf I no dey for where you dey
Tú me defiendesYou go dey defend me
Chica de mi vida, me amas con ternuraOmoge ifemi, she loving me gently
No te enojas, no te estresasShe no dey vex, no dey stress
Todo es fácilEverything easily
Si me enojo, no gritas, razonas conmigoIf I dey vex, she no dey shout, she dey reason with me
Eres mi amiga, eres mi reina, eres mi familiaShe be my G, she be my queen, she be my family
¿Qué más necesito?Wetin again I need
Ngozi, Ngozi, no me dejes irNgozi, Ngozi, no leave me go
¿A dónde iría si Ngozi me deja así?Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
Ngozi, Ngozi, no me dejes irNgozi, Ngozi, no leave me go
¿A dónde iría si Ngozi me deja así?Where I for go again if Ngozi wan leave me so?
NgoziNgozi



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Ric Hassani y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: