Traducción automática
Soul
Yarden
Âme
Soul
SpirituelSpiritual
Elle me fait un déhanchéShe gimme detty whine
Qui rend un homme prêt à s'enflammer (s'enflammer)Wey make a man fit to soji (to soji)
Elle me dit de partirShe telling me to go
Mais elle ne peut pas s'en aller (elle ne peut pas s'en aller)But she no fit go away (she no fit go away)
Ce qu'elle m'a donné à mangerWetin she gimme chop
Mon gars, walahi, c'est pas drôle (drôle)My guy walahi e no funny (funny)
Et je ne peux pas mentirAnd I no go fit to lie
Je jure que tu embellis ma journée, ma journée, journée, journéeI swear you dey make my day, my day, day, day
Elle me fait perdre la têteShe dey burss my eyes
Elle me fait perdre la raisonShe dey burss my brain
Et je ne pense pas bienAnd I no dey think fine

Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoirI want to know
Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoirI want to know
Parce que ça me frappe à la tête'Cause e dey hit me for my head
Ça me frappe dans le corps et l'âme (je veux savoir)Dey hit me for my body and soul (I wan know)
Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoirI want to know
Tu m'as ensorcelé, je ne peux pas ignorerShey you do me jazz, can't ignore
Je tombe, je ne peux pas me leverI don dey fall, I no fit stand
Laisse-moi te donner de l'amourMake I give you love
Te mener là où tu n'es jamais alléeTake you place you never been before
Si tu me donnes une chanceIf you give me chance
Je t'emmène en France et à SingapourTake you to France and singapore
Parce que je suis fou de ton amour, de ton amour'Cause I dey manya for your love, for your love
(Ah-ah, ah-ah, dis-moi ce que tu fais, je veux savoir)(Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know)
(Ah-ah, ah-ah, dis-moi ce que tu fais, je veux savoir), dis-moi pour que je sache(Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know), tell me make I know
Elle me fait perdre la têteShe dey burss my eyes
Elle me fait perdre la raisonShe dey burss my brain
Et je ne pense pas bienAnd I no dey think fine
Elle me fait perdre la raisonShe dey burss my brain
Elle me fait perdre la têteShe dey burss my eyes
Elle me fait perdre la raisonShe dey burss my brain
Et je ne pense pas bienAnd I no dey think fine
Elle me fait perdre la raisonShe dey burss my brain
Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoirI want to know
Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoir (s'il te plaît, je veux savoir)I want to know (please, I want to know)
Parce que ça me frappe à la tête'Cause e dey hit me for my head
Ça me frappe dans le corps et l'âmeDey hit me for my body and soul
Dis-moi ce que tu m'as donné à mangerTell me wetin you gimme chop
Je veux savoirI want to know
Dis-moi ce que tu fais, je veux savoir (ah-ah, ah-ah, dis-moi ce que tu fais, je veux savoir)Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know)
Dis-moi ce que tu fais, je veux savoir (ah-ah, ah-ah, dis-moi ce que tu fais)Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do)
Dis-moi ce que tu fais, je veux savoir (je veux savoir)Tell me what you do, I want to know (I want to know)

Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Yarden y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: