Suscríbete

Traducción automática

Visualizaciones de la letra 98

Na God Go Help Me

Abugbum John

Letra

Dios, Ayúdame

Na God Go Help Me

Flex en el ritmoFlex on the beat
No es fácil para este Naija, ohE no easy for this Naija ooh
Cada día es una lucha, sin valoresEveryday na hustle, no values
Dios, por favor, escúchameGod abeg, hear me
Hmm mmmHmm mmm
Dios, por favor, escúchameGod abeg, hear me
Dios, por favor, escúchame asíGod abeg, hear me so

Cada mañana me despierto con el estómago vacíoEvery morning I wake up with empty belle
Los bolsillos secos, nada que pueda venderPocket dry, nothing I fit sell
No hay luz, el combustible cuesta como oroLight no dey, fuel don cost like gold
¿Cómo va a vivir uno cuando la vida está tan fría?How man go live when life too cold

Voy a la escuela, me gradúo con esperanzaSchool I go, I graduate with hope
Ahora solo camino, no hay trabajo que aguanteNow na trekking no work I dey cope
Sueños grandes, pero el camino es muy duroDreams big, but road too rough
Soy fuerte un poco, pero ya está muy difícilI strong small, but e don too tough

Mamá reza, papá solo miraMama dey pray, Papa just dey look
Mis hermanos esperan que cambie su suerteSiblings dey hope say I go change their book
Pero ¿cómo lo haré si el camino no está claro?But how I go do am wey road no clear
El gobierno promete, pero no escuchanGovernment promise, but dem no dey hear

Aah Dios, te pido que me des un poco de lo míoAah God, I beg give me small from my own
De la bendición que ya has reservadoFrom the blessing wey you don already zone
Hmm mmHmm mm
No pido mucho, solo quiero sobrevivirI no ask for too much, I just wan survive
Hmm mmmHmm mmm
Porque este sufrimiento quiere tragarse mi vida'Cause this suffering wan swallow my life
Hmm mmmHmm mmm

Dios, por favor, escucha mi llanto hoyGod, I beg hear my cry today
Déjame ver un poco de luzMake I see small light
En este camino, tú eres mi esperanza cuando todo fallaFor this my way na you be my hope when all things fail
Porque en este Naija (Naija Naija)'Cause for this Naija (Naija Naija)
Casi me desmayoMan dey almost pale
Casi me desmayoMan dey almost pale
Hmm mmmHmm mmm

Los precios suben, no hay salarioPrices dey rise, salary no dey
Todo es difícil, nada viene fácilEverything hard, nothing come easy
Las vendedoras lloran en la calleMarket woman saf dey cry for road
Incluso los agricultores no pueden cargar su cargaEven farmer no fi carry in load
Los políticos comen, ellos sonríenPoliticians dey chop, dem dey smile
Nosotros sufrimos, ellos se divierten un ratoWe dey suffer, dem dey flex for a while
Las elecciones llegan, prometen el cieloElection come dem go promise heaven
Después de ganar, solo sufrimiento, solo sufrimientoAfter dem win, na suffering, na suffering

Estoy cansado de decir que soy fuerteI don taya to dey come say I strong
Dentro de mi corazón todo se ha desbordadoInside my heart everything don run
De noche lloro, pero sonrío de díaNight I dey cry, but I smile for day
Que nadie sepa lo que estoy enfrentandoMake nobody know weytin I dey face

Oh Dios, te pido, dame un poco de lo míoOoh God I beg, give me small from my own
De la bendición que ya has reservadoFrom the blessing wey you don already zone
No pido mucho, solo quiero sobrevivirI no ask for too much, I just wan survive
Porque este sufrimiento quiere tragarse mi vida'Cause this suffering wan swallow my life

Dios, por favor, escucha mi llanto hoyGod, I beg hear my cry today
Déjame ver un poco de luzMake I see small light
En este camino, tú eres mi esperanza cuando todo fallaFor this my way, na you be my hope when all things fail
Porque en este Naija (Naija Naija)'Cause for this Naija (Naija Naija)
Casi me desmayoMan dey almost pale
Hmm mmmHmm mmm
Casi me desmayoMan dey almost pale
Hmm mmmHmm mmm

Si tan solo hubiera dineroIf to say money dey
(Guitarra)(Guitar)

Si tan solo hubiera dinero, ayudaría a mi mamáIf to say money dey, ahgo help my mama
Construiría una casita, no dormiría soloBuild small house, no go sleep alone
Ayudaría a mi mamá a que descanse un pocoHelp my mama make she rest small
Porque toda su vida, solo ha sido lucha'Cause all her life, na only struggle

Dios, me ves, no soy una mala personaGod, you see me, I no be bad person
Las circunstancias me han hecho asíNa condition make me the reason
Te pido que no me olvides en esta carreraI beg no forget me for this race
No quiero morir antes de ver esta graciaMake I no kpai before I see this grace

Solo Dios me ayudaráNa God go help me
Solo Él lo haráNa Him go run am
Incluso cuando el camino esté oscuro, aún me mantendré en pieEven when road dark, ahgo still stand
Mmm mmmMmm mmm
Un día mejorará, aún creoOne day e better, I still believe
Pero por ahora, Dios, te pidoBut for now, God I beg
Solo dame un pequeño alivioJust give me small relief


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Abugbum John y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección