Nzaza

Asake

Tune in to the King of Sounds and Blues

Ìyanu yẹn shock won bákan bi ti Badboy Timz
Say wetin go be go be
Dem no fit hold me on G
Wọn lé lé, wọn lé lé, wọn lé lé o
From Ojuelegba to Ikate o
I show dem pepper kin to sa n'le o
Because I know my dream, mi o kere o (kere)
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to Jah

Person wey no work o
Tell me how he wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye
Èmi o kere o, èmi o kere
Emi o kere, so fún ma wo'be o
Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan
Èmi o kere o, èmi o kere
Èmi o kere o, so fún ma wo be o
Ma wo be o, ma wo ẹni kan kan

Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza
Olúwa nzaza
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (nza)
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (nza)
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza

So many ki lo kan mi
How many me I wan talk?
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa, mo ma kan won o
Èmi l'ọmọ tan ni ko le pa ago o
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Ọmọ, make I focus on my grind oh

Person wey no work oh
Tell me how he wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye
Èmi o kere o, èmi o kere
Èmi o kere, so fún ma wo'be o (ma wo'be o)
Ma wo'be o, ma wo ẹni kan-kan
Èmi o kere o, emi o kere
Èmi o kere o, so fún ma wo be o
Ma wo be o, ma wo ẹni kan-kan

Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza
Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (nza, nza, nza o)
Nzaza, Olúwa nzaza
Nzaza, Olúwa nzaza (nza, nza o)
Olúwa nzaza
Nzaza (yeah, yeah)
Olúwa nzaza


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Asake y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección