visualizaciones de letras 2
Letra

    So, don't worry about it, it's cool
    Don't worry about it, it's cool
    Don't worry about it, uh
    Look, hm, yeah

    Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear
    But them no fit be me, them no get flavour, N'abania
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq
    Failed rappers turning to internet gangsters, hm
    Anti-World? (Tch) more like anti-success, hm
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
    Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass

    I been pulling strings, make the machine work for me
    Whenever I need PR, they be like my employees
    So much delulu think he's a king, but he's a pawn
    I make a move, watch how his mouth go start to run
    Account fat like Eden Hazard, oh, dem sabi my parole
    She still dey get flashback, so hit flash, summer time, I splash on that ho
    I dey on heat, gbedu na back to back oh, hm, yeah
    Straight Raw, we no dey add tobacco, huh
    When I come Aso Rock, I'm like Dwayne Johnson, presidential, huh
    Rollie presidential, huh, nigga I'm monumental, huh
    Who them, what? Who them be?
    Niggas inconsequential, huh
    Just a bunch of wack niggas wey drop out for kindergarten, huh (huh)

    Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (so I hear, ah)
    But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (n'abania, ah)
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (blaq, ah)
    Failed rappers turning to internet gangsters, hm (ah)
    Anti-World? (Tch) more like anti-success, hm (uh)
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need)
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
    Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass

    All that agriculture wey dey give boys confidence, go soon off
    Dem dey gas am to rap with me, the machine go soon knock (who dey gas them?)
    Make he dey do him highlife dey go
    Make he dey sing high notes, Wande Coal
    Make he dey suck all dick, olosho
    Anywhere belle face, e dey go
    Raise am, hm, raise am, raise am
    Shit, the machine is faulty (ah)
    E go need quick recovery (huh)
    Person wey go soon turn fifty, uh
    Used to be him, Bobrisky
    Now e don cast, he's finished
    Everyday all about Blaq, he's tweeting
    Anywhere wey clout dey, you see him
    Old man (huh, hm, yeah)
    All you really want is greeting
    Person go think say e dey co-sign them
    You just wan ride their wave
    End of the month, Elon Musk go pay
    Talk anything wey go cause gobe
    Wait, another Dog Eat Dog? Put that shit inside the—

    Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (put am inside of the bag joor)
    But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (boom, boom)
    Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq ('cause they wan flow like Blaq, ah)
    Failed rappers turning to Internet gangsters (turning to)
    Anti-World? (Tch) more like anti-success (huh)
    Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need)
    No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend (maybe they need it)
    Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass (suck)

    No days off, no days off

    Yeah, huh
    He sendin' DMs before eight in the morning, it's giving obsessed
    He loves me, hates me, wanna kill me, it's giving unstable
    Remember the addy I sent? Was Yaba Left, I was tryna help you
    If you text me before you talk to God, then I'm your religion
    If it was 2019, I'd be posting some memes and shit, hm, yeah
    But I had to grow up, be an OG and shit
    Leave some things for the kids and shit, let it all speak and shit (tch)
    The wrinkles on your head should tell you where I'm really going with this
    Credit where credit is due (huh), thank you (arigato)
    Cause you showed me who I didn't wanna be and shit
    Charlie Constantino, Maison Margiela, I'm out in the front row
    I stay fly like a pilot, your belly look like you swallowed a stylist
    I'm still numero uno, expensive is what the lifestyle is
    No go tear ACL trying this type shit


    Comentarios

    Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

    0 / 500

    Forma parte  de esta comunidad 

    Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Blaqbonez y explora más allá de las letras.

    Conoce a Letras Academy

    ¿Enviar a la central de preguntas?

    Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

    Comprende mejor con esta clase:

    0 / 500

    Opciones de selección