visualizaciones de letras 26

28 Grams

Burna Boy

For morning (ganja)
For evening (ganja)
For morning (ganja)
For evening (ganja)
I love the (ganja)

28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey, make I dey my own
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Escrita por: Damini Ebunoluwa Ogulu / Marlon Asher / Marlon Sobers / Adebajo Oluwanifemi Adebanjo. ¿Los datos están equivocados? Avísanos.

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Burna Boy y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección