Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 493

Pidgin English

Chiido

Letra

Nuestra traducción no tiene la misma cantidad de líneas que la letra original, ayúdanos a revisarla para que se muestre correctamente.

Pidgin English

Chorus 2x
My Brother wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

My sister wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

Verse 1
I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
Wetin i dey speak, na pidgin English
I'm an artist distinguished
What you really know about me or where i come from
Or wetin i dey do behind the scene
Feel it rough when i come, with, a Style
It gets deeper for real
[Chere im na bia o]
I dey make music wey people go understand
I still dey put slangs wey people go dance to
Clap their hands to, shake body to
The songs i dey make na classicals
When i dey lagos [na pidgin english]
When i dey ghana [na pidgin english]
When i dey uk [na pidgin english]
Every where i go I dey speak [pidgin english]

Repeat Chorus

Verse 2
I dey for uk now
People dey ask me
wetin i dey speak
I say na pigin english
[but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
You think say i fear i be immigrant
Call feds you think say i care no
Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
My family for Port Harcourt
Na dem i dey try support
All i need is some education
and a chance for my music to sound on radio station
Wait i forget speak pigin
Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
We get slangs for the place I dey come from
Commot for road cause I dey london
If you ask me wetin
I dey speak with the british
I go tell you na pidgin english

Chorus - Lady K 2x
As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
No confrontation no disturbance
step aside i dey speak fo my nation
If you no understand the kind english i dey speak o
It doesn't matter, shake your body
To the beat and sing with me ehoo

Chorus - Kevin 3x
You know i rep for my nation
This is the music that
We love in my nation [ehoo]

Inglés Pidgin

Coro 2x

Hermano, ¿qué estás haciendo?
Estoy hablando en pidgin english (2x)
Estoy hablando en pidgin english, ei yo

Hermana, ¿qué estás haciendo?
Estoy hablando en pidgin english (2x)
Estoy hablando en pidgin english, ei yo

Verso 1
Soy africano, nigeriano con mucho ritmo, alma y orgullo
Lo que hablo es pidgin English
Soy un artista distinguido
¿Qué sabes realmente de mí o de dónde vengo?
O qué hago detrás de escena
Siento la rudeza cuando llego, con un estilo
Se vuelve más profundo de verdad
[Ven aquí, ven aquí]
Hago música que la gente pueda entender
Sigo usando jerga con la que la gente pueda bailar
Aplaudir, mover el cuerpo
Las canciones que hago son clásicas
Cuando estoy en Lagos [es pidgin english]
Cuando estoy en Ghana [es pidgin english]
Cuando estoy en el Reino Unido [es pidgin english]
Donde sea que vaya, hablo [pidgin english]

Repetir Coro

Verso 2
Estoy en el Reino Unido ahora
La gente me pregunta
Qué estoy hablando
Digo que es pidgin english
[pero disculpa, amigo, realmente no entendemos lo que estás diciendo]
¿Crees que tengo miedo, soy inmigrante?
Llama a la policía, ¿crees que me importa? No
¿Por qué me molestas como si no hubiera entrado a este lugar con mi pasaporte?
Mi familia es de Port Harcourt
A ellos intento apoyar
Todo lo que necesito es educación
y una oportunidad para que mi música suene en la estación de radio
Espera, olvidé hablar en pidgin
Donde en la plaza Trafalgar de Londres todavía alimentan palomas
Tenemos jerga de donde vengo
Fuera de la carretera porque estoy en Londres
Si me preguntas qué
Estoy hablando con los británicos
Te diré que es pidgin english

Coro - Lady K 2x
Como un típico nigeriano, nacido en Lagos, hablo pidgin English
Sin confrontación, sin disturbios
Aparta, estoy hablando por mi nación
Si no entiendes el tipo de inglés que hablo
No importa, mueve tu cuerpo
Al ritmo y canta conmigo ehoo

Coro - Kevin 3x
Sabes que represento a mi nación
Esta es la música que
Amamos en mi nación [ehoo]


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Chiido y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección