Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
DJ Tunez
Pami, hum
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hm, hum
Because me I no get time, pami o, hm, hum
Baby don't kill my vibe, pami o
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro d'ale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma ṣ'ayé oh (mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Say your love is so insane oh (woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey craze o
Baby girl for you I mad all the time, oh
Dem no fit quench our flame, oh
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh, baby
Baby girl I don be you now, go shawty o
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami o, pami, pami, pami
O fe pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Me say no, say no
Somebody call the popo (popo)
I want to report a murder case (murder)
Somebody call the popo on my baby o
One man down on the love highway (oh, no)
Kini ma ṣe o? Ọmọ dúdú fe pami, oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh, why, oh why
Somebody call the popo (popo)
This love e go make me commit, oh
My baby, do me tender olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Melatonin overdose
One shot, Kpoli, I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere, Marama O
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe, oh
You can't kill my vibe
Pami o, pami o
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hum, hum
Because me I no get time, pami o
Baby don't kill my vibe, pami o
DJ Tunez!



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de DJ Tunez y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: