State of Mind (feat. Wizkid)
DJ Tunez
Nwanne
DJ Tunez
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, oh
Mm-mm-mm
Mo dẹ ti penkeleme (l'Èkó)
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
I'm on a different state of mind
E no get time, I no dey guide
Come fix me up, I'll fix your life
And the future lookin' hella bright, mm-mm
Oya, make we just dey kenkele
Gimme body, make we jengede
Yeah, your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necess-se, baby, sempenle
Oya, baby, make we sempenle
Tell me why your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣe you know the money rẹpẹtẹ?
O ti necess-se, make we sempenle, ooh
Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, e get penkelemes, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm
Oyá, baby, tell me what you need (tell me what you need)
No dey bùgá, facilities choke, kpa? Mm-mm-mm
Mm-mm, baby, tell me what you need (tell me what you need)
You know for here, we no dey carry wetin no sweet body
Living good life, living sweet, uh
E no go finish, e no go finish, we no fall
It's a lifestyle, blessings dey me ọ̀pọ̀
Only things wey go last me for long, so give me a little more
I no fit let the money dey control me
That's why I control the money unruly
The gbedu na reflex, big flex, big sex, ooh
Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, e get penkeleme, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm
Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake, oh, my ego
Grr, gbosa o, gbosa o, plenty shake for your ego
Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake for my ego
Kí-kí, gbosa o, gbosa o, don dey mess my ego (oh)
Oya, make we just dey kenkele
Gimme body, make we jengede
Yeah, your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necess-se, baby, sempenle
Oya, baby, make we sempenle
Tell me why your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣe you know the money rẹpẹtẹ?
O ti necess-se, make we sempenle, ooh
Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de DJ Tunez y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: