Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 7.271

Yellow Fever

Fela Kuti

Letra

Significado

Geel Koorts

Yellow Fever

Verschillende verschillende koorts, dat is hijDifferent different fever na him dey

Malaria koorts, en? (Hij is er!)Malaria fever nko? (He dey!)
Geelzucht koorts, en? (Hij is er!)Jaundice fever nko? (He dey!)
Hooikoorts, en? (Hij is er!)Hay fever nko? (He dey!)
Griep koorts, en? (Hij is er!)Influenza fever nko? (He dey!)
Inflatie koorts, en? (Hij is er!)Inflation fever nko? (He dey!)
Vrijheid koorts, en? (Hij is er!)Freedom fever nko? (He dey!)
Geel koorts, en? (Hij is er!)Yellow fever nko? (He dey!)

Hij brengt de zaak nu, hij is er!Na him dey bring the matter now he dey!
Geel koorts, en? (Hij is er!)Yellow fever nko? (He dey!)
Hij brengt de zaak nu, hij is er!Na him dey bring the matter now he dey!

Ik zeg, vertel ze dat ze moeten luisteren (Jij zegt!)I say tell them make them hear (You say!)
Alle koorts is ziekte (Jij zegt!)All fever na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Hooikoorts is ziekte (Jij zegt!)Hay fever na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Malaria is ziekte (Jij zegt!)Malaria na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Geelzucht is ziekte (Jij zegt!)Jaundice na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Griep is ziekte (Jij zegt!)Influenza na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Inflatie is ziekte (Jij zegt!)Inflation na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)
Vrijheid is ziekte (Jij zegt!)Freedom na sickness (You say!)
Echte ziekte (Jij zegt!)Original sickness (You say!)

Geel koorts, en? (Jij zegt!)Yellow fever nko? (You say!)
Echt en kunstmatig, hij is er!Original and artificial he dey!
Geel koorts, en? (Jij zegt!)Yellow fever nko? (You say!)
Nog één keerOne more
Echt en kunstmatig, hij is er!Original and artificial he dey!
Bom bom bom, vertel het me nuBom bom bom, tell me now

Echt vang jeOriginal catch you
Je ogen worden geelYour eye go yellow
Je kont wordt geelYour yansh go yellow
Je gezicht wordt geelYour face go yellow
Je lichaam wordt zwakYour body go weak
Ik zeg, maar later als je niet doodgaatI say but later if you no die inside
Zal het geel vervagenThe yellow go fade away

Kunstmatig vang jeArtificial catch you
Je bent man of vrouwYou be man or woman
Jij vangt het zelfNa you go catch am yourself
Je geld doet het voor jouNa your money go do am for you
Je wordt geler dan geelYou go yellow pass yellow
Je krijgt een snor op je gezichtYou go catch moustache for face
Je krijgt je dubbele kleurYou go get your double colour
Je kont wordt zwart als kolenYour yansh go black like coal
Jij denkt dat je er goed uitzietYou self go think say you dey fine
Wie zegt dat je er goed uitziet?Who say you fine?

Dat is een leugen, je ziet er helemaal niet goed uit!Na lie, you no fine at all!
Helemaal niet, dat is een leugen!At all, na lie!
Mijn zus, wie zegt dat je er goed uitziet?My sister, who say you fine?
Dat is een leugen, je ziet er helemaal niet goed uit!Na lie, you no fine at all!
Helemaal niet, dat is een leugen!At all, na lie!

Geel koortsYellow fever
Je bleekt, oh je bleekt!You dey bleach, o you dey bleach!

Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Afrikaanse moederAfrican mother
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Meisje dat gaatSissi wey dey go
Geel koorts (Je bleekt, oh je bleekt!)Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)
Stomme zaakStupid thing
Onzin (Je bleekt, oh je bleekt!)Yeye thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
KlootzakkenFucking thing
Lelijke zaak (Je bleekt, oh je bleekt!)Ugly thing (You dey bleach, o you dey bleach!)

Nu naar het ondergrondse spirituele spelNow to the underground spiritual game
Ondergrond waar ze naar school gaanUnderground where dey down for school
Daar voor school, jaOver there for school, yes
Waar ze zeggen: LeraarWhere dey go say: Teacher
Kom op!Oya!
Leraar!Teacher!

Wie heeft mijn bleekmiddel gestolen? (Leraar!)Who steal my bleaching? (Teacher!)
Mijn kostbare bleekmiddel? (Leraar!)My precious bleaching? (Teacher!)
Ik heb het gekocht bij de winkel (Leraar!)I buy am for shopping (Teacher!)
Voor veertig naira (Leraar!)For forty naira (Teacher!)
Hoe word ik geel? (Leraar!)How I go yellow? (Teacher!)
Hoe kom ik erachter? (Leraar!)How I go find out? (Teacher!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)I go die o (Teacher!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)I go die o (Teacher!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)I go die o (Teacher!)

Volgens de klachtAccording to complaint
Moet de klacht een antwoord krijgenComplaint must get answer
Alsjeblieft, help me, help leraarI beg please, help me help teacher
Kom op, domOya, foolish
Kom op!Oya!

Dom!Foolish!

Wie heeft jouw bleekmiddel gestolen? (Dom!)Who steal your bleaching? (Foolish!)
Jouw kostbare bleekmiddel? (Dom!)Your precious bleaching? (Foolish!)
Je hebt het gekocht bij de winkel (Dom!)You buy am for shopping (Foolish!)
Voor veertig naira (Dom!)For forty naira (Foolish!)
Jij zelf bent ook helemaal geel (Dom!)You self all yellow (Foolish!)
Hoe kom je erachter? (Dom!)How you go find out? (Foolish!)
Je gezicht wordt geel (Dom!)Your face go yellow (Foolish!)
Je kont wordt zwart (Dom!)Your yansh go black (Foolish!)
Je snor komt tevoorschijn (Dom!)Your moustache go show (Foolish!)
Je huid gaat kapot (Dom!)Your skin go scatter (Foolish!)
Je gaat dood, oh (Dom!)You go die o (Foolish!)
Je gaat dood, oh (Dom!)You go die o (Foolish!)
Je gaat dood, oh (Dom!)You go die o (Foolish!)
Je gaat dood, oh (Dom!)You go die o (Foolish!)

Je bleekt, oh je bleekt! (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach! (You dey bleach, o you dey bleach!)

Afrikaanse moederAfrican mother
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Meisje dat gaatSissi wey dey go
Geel koorts (Je bleekt, oh je bleekt!)Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)
Stomme zaakStupid thing
Onzin (Je bleekt, oh je bleekt!)Yeye thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
KlootzakkenFucking thing
Lelijke zaak (Je bleekt, oh je bleekt!)Ugly thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
Geel koortsYellow fever
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Afrikaanse moederAfrican mother
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Meisje dat gaatSissi wey dey go
Geel koorts (Je bleekt, oh je bleekt!)Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)

Escrita por: Fela Kuti & Africa 70. ¿Los datos están equivocados? Avísanos.

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Fela Kuti y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección