Traducción generada automáticamente

Expensive Shit
Fela Kuti
Mierda Costosa
Expensive Shit
Eran una cabra, en la tierra de YorubaEran na goat o, for Yoruba land

Se doblará, se cagaráHim go bend him yansh him go shit
Se alejará de su cagadaHim go commot away from him shit
Su cagada será lo último que querrá verHim shit go be the last thing wey he go like to see
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)

Obo es un mono en la tierra de YorubaObo na monkey for Yoruba land
Se doblará, se cagaráHim go bend him yansh him go shit
Se alejará de su cagadaHim go commot away from him shit
Su cagada será lo último que querrá verHim shit go be the last thing wey he go like to see
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
Obinrin es una mujer en la tierra de YorubaObinrin na woman for Yoruba land

Se doblará, se cagaráShe go bend she yansh she go shit
Se alejará de su cagadaShe go commot away from she shit
Su cagada será lo último que querrá verShe shit go be the last thing wey she go like to see
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
Okunrin es un hombre en la tierra de YorubaOkunrin na man for Yoruba land
Okunrin es un hombre en la tierra de YorubaOkunrin na man for Yoruba land
Se doblará, se cagaráHim go bend him yansh him go shit
Se alejará de su cagadaHim go commot away from him shit
Su cagada será lo último que querrá verShit go be the last thing wey he go like to see
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
¿Por qué? (¡Porque la mierda huele!)Because why o? (Because the shit dey smell!)
Dime ahoraTell me now now
Yo soy Fela, soy un hombre del Poder NegroMe I be Fela, I be Black Power man

Me doblaré, me cagaréI go bend my yansh I go shit
Me alejaré de la mierdaI go commot away from the shit
La mierda será lo último que querré verThe shit go be the last thing wey I go like to see
No es así para algunos tontos que conozcoNo be so for some fools wey I know
No es así para algunas personas estúpidas que conozcoNo be so for some stupid people I know
No es así para algunos tontos que conozcoNo be so for some fools wey I know
Personas que quieren apagar tu almaPeople wey go like to quench your soul

[Estribillo][Chorus]
¡Eh! AlagbonEn! Alagbon o
Usarán tu mierda para meterte en la cárcelThem go use your shit to put you for jail
Y me han dicho que mi mierda es mierda costosaAnd don tell my shit too expensive shit
Mi mierda es una exhibición, no debe perderseMy shit na exhibit, it must not lost o

Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Fela Kuti y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: