visualizaciones de letras 264

Dem Bobo

Femi Kuti

Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Femi Kuti y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección