visualizaciones de letras 18

Peace Of Mind (feat. Mia Guissé)

Iyanya

Everybody go know
Your baby boy don show
I go show you off my baby boo
Put your body for inside designers
You deserve better things
Make I show you love my baby boo

I no go fit bother you
(Why I go bother you)
As long as you dey when money no dey
(I go carry money design you)
Only your love otito
Only your love otito
When I no need no any other one
Only your love osigo

You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)
You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)

You give me peace (peace of mind)
Girl you give me peace (peace of mind)
Na only you dey give me (peace of mind)
Na you give me peace (peace of mind)

Baby boy don't tell me now
Ma ni sama xol ngay daje
Li ma yor dafa weki def sadique
Amul leneen, lépp pur yaw la
Sama xol dafa lelli nga bëgg ma jox la ko lay toog
Oh, give me paradise oh
Oh, give me your temperature
Baby boy, I need you

I no go fit bother you
(Why I go bother you)
As long as you dey when money no dey
(I go carry money design you)
Only your love otito
Only your love otito
When I no need no any other one
Only your love osigo

You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)
You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)

Bae nga ma jox (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)
Bae nga ma jox (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)

I know what you want, don't lie to me
[?]
I cannot let go, aah

I no go fit bother you
(Why I go bother you)
As long as you dey when money no dey
(I go carry money design you)
Only your love otito
Only your love otito
When I no need no any other one
Only your love osigo

You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)
You give me (peace of mind)
You give me peace (peace of mind)

You give me peace (peace of mind)
Girl you give me peace (peace of mind)
Na only you dey give me (peace of mind)
Na you give me peace (peace of mind)


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Iyanya y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección