Traducción generada automáticamente
Lost Heart
kayroz
Corazón Perdido
Lost Heart
SíYeah
No veo el dolor, no veo problemasI don see pain, I don see wahala
Pero Dios aún me sostiene firmeBut God still hold me steady
Lloro por noches que nadie conoceI cry for nights wey nobody know
Sonrío de día, pero mi corazón va lentoSmile for day, but my heart dey slow
El amor se volvió cicatriz, aún se notaLove turn scar, e still dey show
Confío en mi alma, no estoy seguroTrust my soul I no dey sure
Doy todo de mí, no me guardo nadaI give my all, I no hold back
Juegan con mi corazón como si fuera una banda sonoraDem play my heart like soundtrack
Cada promesa que dicen es pura farsaEvery promise dem talk na cap
Caí tan profundo, perdí mi rumboI fall so deep, I lost my track
Ahora le hablo a Dios en silencioNow I dey talk to God in silence
Todas mis lágrimas se convirtieron en confianzaAll my tears turn to reliance
Si la paz es el precio de mi pacienciaIf peace na price for my patience
Esperaré, no más violenciaI go wait, no more violence
Estoy sanando, vuelvo a respirarI dey heal, I dey breathe again
Dios está arreglando lo que el amor ha torcidoGod dey fix wetin love don bend
Si el amor regresa, ruego que venga limpioIf love come back, I pray e clean
Porque no puedo romperme, no puedo doblarme'Cause I no fit break, I no fit bend
Estoy sanando, estoy encontrando mi caminoI dey heal, I dey find my way
El corazón ya descansa, el alma se quedaHeart don rest, soul don stay
Si eres amor, ven puro, sin juegosIf you be love, come pure, no games
No quiero romperme otra vezI no wan break again
Aprendí que el amor no es apresuradoI learn say love no be rush
Si no me calma, no somos nosotrosIf e no dey calm me, e no be us
Elijo la paz sobre el roceI choose peace over touch
Un corazón blando aún necesita confianza fuerteSoft heart still need strong trust
Ahora me muevo con oración primeroNow I dey move with prayer first
Antes de que mi corazón inviertaBefore my heart go invest
Si no es real, que descanseIf e no dey real, make e rest
No haré un remix de dolor otra vezI no dey do pain remix next
Entrego mis heridas a JehováI give my wounds to Jehovah
Que lave mi alma con aguaMake e wash my soul with water
Si alguien viene, que sea en serioIf person come, make e proper
Estoy cansado de otro capítuloI don tire for another chapter
Estoy sanando, vuelvo a respirarI dey heal, I dey breathe again
Dios está arreglando lo que el amor ha torcidoGod dey fix wetin love don bend
Si el amor regresa, ruego que venga limpioIf love come back, I pray e clean
Porque no puedo romperme, no puedo doblarme'Cause I no fit break, I no fit bend
Estoy sanando, estoy encontrando mi caminoI dey heal, I dey find my way
El corazón ya descansa, el alma se quedaHeart don rest, soul don stay
Si eres amor, ven puro, sin juegosIf you be love, come pure, no games
No quiero romperme otra vezI no wan break again
Si me ves sonreír, me costó dolorIf you see me smile, e cost me pain
Si ves mi paz, es gracia que quedaIf you see my peace, na grace remain
Hablo con Dios, lo llamo por su nombreI talk to God, I call am name
Digo que guíe mi corazón, proteja mi caminoSay guide my heart, protect my lane
No más noches sin dormir duraránNo more sleepless nights go last
No más amores falsos disfrazadosNo more fake love in disguise
Si no eres real, pásame de largoIf you no dey real, pass me by
Elijo a Dios, elijo la vidaI choose God, I choose life
Estoy sanando, estoy fuerte otra vezI dey heal I dey strong again
De piezas rotas a un mejor hombreFrom broken pieces to better man
Si el amor regresa, que entiendaIf love return, make e understand
Una ruptura más no puedo soportarOne more break I no fit stand
Estoy sanando, confío en mi oraciónI dey heal, I dey trust my prayer
Dios me guía a todas partesGod dey lead me everywhere
Si es amor, que sea justo y claroIf na love, make e fair and clear
No quiero romperme otra vezI no wan break again
SíYeah
Paz sobre el dolorPeace over pain
Dios sobre todoGod over everything



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de kayroz y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: