Suscríbete

Traducción automática

Visualizaciones de la letra 99

Lost Heart

kayroz

Letra

Cœur Perdu

Lost Heart

OuaisYeah
Je vois pas la douleur, je vois pas les problèmesI don see pain, I don see wahala
Mais Dieu me garde stableBut God still hold me steady
Je pleure pour des nuits que personne connaîtI cry for nights wey nobody know
Je souris le jour, mais mon cœur est lentSmile for day, but my heart dey slow

L'amour est devenu une cicatrice, ça se voit encoreLove turn scar, e still dey show
Fais confiance à mon âme, j'suis pas sûrTrust my soul I no dey sure
Je donne tout, je retiens rienI give my all, I no hold back
Ils jouent mon cœur comme une bande-sonDem play my heart like soundtrack

Chaque promesse qu'ils ont faite, c'est du ventEvery promise dem talk na cap
Je tombe si profond, j'ai perdu le filI fall so deep, I lost my track
Maintenant je parle à Dieu en silenceNow I dey talk to God in silence
Toutes mes larmes se transforment en confianceAll my tears turn to reliance

Si la paix est le prix de ma patienceIf peace na price for my patience
J'attendrai, plus de violenceI go wait, no more violence
Je guéris, je respire à nouveauI dey heal, I dey breathe again
Dieu répare ce que l'amour a torduGod dey fix wetin love don bend

Si l'amour revient, je prie qu'il soit purIf love come back, I pray e clean
Parce que je peux pas me briser, je peux pas me plier'Cause I no fit break, I no fit bend
Je guéris, je trouve mon cheminI dey heal, I dey find my way
Le cœur est apaisé, l'âme est restéeHeart don rest, soul don stay

Si tu es l'amour, viens pur, pas de jeuxIf you be love, come pure, no games
Je veux pas me briser encoreI no wan break again
J'ai appris que l'amour c'est pas presséI learn say love no be rush
Si ça me calme pas, ça peut pas être nousIf e no dey calm me, e no be us

Je choisis la paix plutôt que le contactI choose peace over touch
Un cœur tendre a toujours besoin de confiance solideSoft heart still need strong trust
Maintenant je commence par prier d'abordNow I dey move with prayer first
Avant que mon cœur n'investisseBefore my heart go invest

Si c'est pas réel, laisse tomberIf e no dey real, make e rest
Je fais pas de remix de la douleurI no dey do pain remix next
Je confie mes blessures à JéhovahI give my wounds to Jehovah
Qu'il lave mon âme avec de l'eauMake e wash my soul with water

Si quelqu'un arrive, qu'il soit sérieuxIf person come, make e proper
J'en ai marre d'un autre chapitreI don tire for another chapter
Je guéris, je respire à nouveauI dey heal, I dey breathe again
Dieu répare ce que l'amour a torduGod dey fix wetin love don bend

Si l'amour revient, je prie qu'il soit purIf love come back, I pray e clean
Parce que je peux pas me briser, je peux pas me plier'Cause I no fit break, I no fit bend
Je guéris, je trouve mon cheminI dey heal, I dey find my way
Le cœur est apaisé, l'âme est restéeHeart don rest, soul don stay

Si tu es l'amour, viens pur, pas de jeuxIf you be love, come pure, no games
Je veux pas me briser encoreI no wan break again
Si tu me vois sourire, ça me coûte de la douleurIf you see me smile, e cost me pain
Si tu vois ma paix, c'est la grâce qui resteIf you see my peace, na grace remain

Je parle à Dieu, je l'appelle par son nomI talk to God, I call am name
Dis-lui de guider mon cœur, de protéger mon cheminSay guide my heart, protect my lane
Plus de nuits sans sommeil qui durentNo more sleepless nights go last
Plus d'amour faux sous un déguisementNo more fake love in disguise

Si tu es pas réel, passe ton cheminIf you no dey real, pass me by
Je choisis Dieu, je choisis la vieI choose God, I choose life
Je guéris, je suis fort à nouveauI dey heal I dey strong again
Des morceaux brisés à un homme meilleurFrom broken pieces to better man

Si l'amour revient, qu'il comprenneIf love return, make e understand
Une rupture de plus, je peux pas le supporterOne more break I no fit stand
Je guéris, je fais confiance à ma prièreI dey heal, I dey trust my prayer
Dieu me guide partoutGod dey lead me everywhere

Si c'est de l'amour, qu'il soit juste et clairIf na love, make e fair and clear
Je veux pas me briser encoreI no wan break again
OuaisYeah
La paix plutôt que la douleurPeace over pain
Dieu avant tout.God over everything


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de kayroz y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección