Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 2.566

Anabella

Khaid

Letra

Significado

Anabella

Anabella

Oh, oh, ohOh, oh, oh
(Signal)(Signal)
Oh, oh, si alguna vez te lastimé, chica, lo siento (chica, lo siento)Oh, oh, if I ever hurt you, girl, I'm sorry (girl, I'm sorry)
Oh, mi bebé, no me dejes seguir a papi (seguir a papi)Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)
Mi Anabella dice que solo tú me enciendesMy Anabella say na only you dey turn me on
Pero no me importa, lleva mi dinero y vamos a divertirnosBut I no send, carry my money make we go fàájì

Nena, ¿qué pasa?Baby, wetin sup o?
Toca mi punto débilTouch my weaking point o
Que me lancen golpesMake dem throw me punch o
Diciendo que aceptaré insultosSay me I go take insult o

Déjalos, déjalos hablarLeave them, make them talk oo
Que hablen rumoresMake them talk rumors oo
Que me lancen golpesMake them throw me punch
Diciendo que aceptaré insultosSay me I go take insult oo

Nena, no hagas tonteríasBaby, make you no do gawu
Vamos, toma lo que quierasÓyà, take anything wey you want
Soy de palabra, tengo mucho dinero, tiene una segunda parteI be talk and do, money too long, e get part two
Sé que me entiendes, así que no finjasI know say you dey feel me, so no go dey mezebu

Chica, me estás volviendo locoGirl, you dey reason me one kind
Y me duele (y me duele)And e dey pain me o (and e dey pain me)
Si es dinero lo que quieres, te lo enviaréIf na cash wey you want, I go waybill oo

Chica, si alguna vez te decepcionoGirl, if you ever fall my hand
Eso me cambiará (dirá que me cambiará)That thing go change me o (say e go change me)
Si alguna vez, te amo, nena (¿sabes si alguna vez...)If I go ever, love you na baby o (shey you know say if I-)
Si alguna vez te lastimé, chica, lo siento (chica, lo siento)If I ever hurt you, girl, I'm sorry (girl, I'm sorry)

Oh, mi bebé, no me dejes seguir a papi (seguir a papi)Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)
Mi Anabella dice que solo tú me enciendesMy Anabella say na only you dey turn me on
Pero no me importa, lleva mi dinero y vamos a divertirnosBut I no send, carry my money make we go fàájì

Nena, ¿qué pasa?Baby wetin sup o?
Toca mi punto débilTouch my weaking point o
Que me lancen golpesMake dem throw me punch o
Diciendo que aceptaré insultosSay me I go take insult o

Déjalos, déjalos hablarLeave them, make them talk oo
Que hablen rumoresMake them talk rumors oo
Que me lancen golpesMake them throw me punch
Diciendo que aceptaré insultosSay me I go take insult oo


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Khaid y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección