
Don't Let Me Down
Marvel
All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome
Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Marvel y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: