Prada Yourself
Mavo (NGA)
(Wey the money dey o) Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
'Cause I'm proud of myself (wey the raba dey o)
Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
'Cause I'm proud of myself
Dey for holiday o
Omo kilode o
Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
'Cause I'm proud of myself
Kilogbede 1, no more way for poor people, yeah, yeah
Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
'Cause I'm proud of myself
Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
'Cause I'm proud of myself
Ebutemeta, na her epicentre
Shawty no believe, shey you no remember?
When I de for Shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now? Shey I nack your sister
E get as e dey do me, e de totori me, sir
The way I de hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk ojometa
The baby, she go beckon me, me, she be winner
She wan de the winning team
The baby, she de tension me, me, she be sinner
She de 'cause enmity
All my baby, ten, ten, ten, ten, ten
Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen
I no been befriend miss Omonolokpe
Say, is this your love or is it adopted?

You go stop all your dogoyomigo
You go focus on the matter wey dey ground
Na me be the person wey go turn in by myself
I no know reason why she say I de wanted
C'mon afoke, what you wanting?
Omo, you go stop all this your gallivanting
Baby mawobe
For you, I go call off all the party disco
Baby, na your coffee I wan drink, your Nestlé
Ebutemeta, na her epicentre
Shawty no believe, shey you no remember?
When I de for Shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now? Shey I nack your sister
E get as e dey do me, e de totori me, sir
The way I de hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk ojometa
The baby, she go beckon me, me, she be winner
She wan de the winning team
The baby, she de tension me, me, she be sinner
She de 'cause enmity
All my baby, ten, ten, ten, ten, ten
Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen
I no been befriend miss Omonolokpe
Say, is this your love or is it adopted?
The baby, she go beckon me, me, she be winner
She wan de the winning team
The baby, she de tension me, me, she be sinner
She de 'cause enmity
All my baby, ten, ten, ten, ten, ten
Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen
I no been befriend miss Omonolokpe
Say, is this your love or is it adopted?
Wey the money dey o
Wey the raba dey o
Dey for holiday o
Omo kilode o
Wey the money dey o
Wey the raba dey o
Dey for holiday o
No more way for poor people, yeah, yeah
No more way for poor people, yeah, yeah
Why she no been tell me say she minister pikin?
Check amagerddon
Baby, why are you saying that you're proud of yourself?
Baby, why doing like you don't care?
Baby, when I left, I no fit talk to Shantelle
Say, I love you baby, baby don't tell
Saying that you're proud of yourself

Proud of yourself
Doing like you don't care
Ebutemeta, na her epicentre
Shawty no believe, shey you no remember?
When I de for Shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now? Shey I nack your sister
E get as e dey do me, e de totori me, sir
The way I de hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk ojometa
The baby, she go beckon me, me, she be winner
She wan de the winning team
The baby, she de tension me, me, she be sinner
She de 'cause enmity
All my baby, ten, ten, ten, ten, ten
Yemisi lo kpen, kpen, kpen, kpen, kpen
I no been befriend miss Omonolokpe
Say, is this your love or is it adopted?
She go beckon
She go beckon
She go beckon me

Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Mavo (NGA) y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: