Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 924

Sure Thing

Mercy Chinwo

Letra

Seguro

Sure Thing

Oh aye bada, abeOh aye bada, abe
Oh aye bada, adeOh aye bada, ade
E incluso si hago dada ayeAnd even if do dada aye
Es lo seguro que hacerNa the sure thing to do

Cuando Dios pone una canción en tu boca ohWhen God put song for your mouth oh
Y una melodía en tu corazónAnd melody in your heart o
Dale graciasGive am thanks o
Porque es lo seguro que hacer'Cause na the sure thing to do
Cuando Dios pone una canción en tu boca ohWhen God put song for your mouth oh
En tu corazón ohYour heart oh
Dale gracias ohGive am thanks oh
Porque es lo seguro que hacer'Cause na the sure thing to do

Si te cuento una historiaIf I tell you story
Tú mismo no lo creeríasYou self you no go believe
Es lo que viNa the thing wey I see
Por eso te estoy contando la historiaNa why I dey yarn you tori
Todo lo que tengo ohEverything way I get oh
No es por mi poder, es por su graciaNo be my power na by him grace

Por eso siempre le doy graciasNa why I dey always give am praise
Porque es lo seguro que hacer'Cause na the sure thing to do
Este Dios puso una canción en mi bocaThis God am put song for my mouth
Una melodía en tu corazónA melody in your heart

Dale graciasGive am thanks
Porque es lo seguro que hacer'Cause na the sure thing to do
Cuando Dios pone una canción en tu bocaAs God put song for your mouth
Y una melodía en tu corazónAnd melody in your heart
Dale graciasGive am thanks
Porque es lo seguro que hacer'Cause Na the sure thing to do

Oh aye bada, abeOh aye bada, abe
Oh aye bada, adeOh aye bada, ade
E incluso si hago dada ayeAnd even if do dada aye
Es lo seguro que hacerNa the sure thing to do

Lo seguro que hacer es darle graciasThe sure thing to do na to give am praise
Por lo que ha hechoFor the one wey him been do
Por lo que está haciendoThe one wey him dey do
Por lo que está a punto de hacerThe one wey e dey about to do
Ya sea bueno o malo (alábalo)Whether e good or bad (praise am)
Él lo hace en abundancia (alábalo)E nack am plenty (praise am)
Por todas las testimonios, alábalo ohFor all the testimonies, praise am oh
Es lo seguro que hacerNa the sure thing to do

Cuando compras un auto (alábalo)As you buy e motor (praise am)
Cuando construyes tu casa (alábalo)As you build your house (praise am)
Cuando tu nivel cambia ohAs your level change oh
Alábalo oh, es lo seguro que hacerPraise am oh, na the sure thing to do
Dale gracias ohGive am thanks oh
Porque es lo seguro que hacer'Cause na the sure thing to do

Dices, dices, dicesYou say, you say, you say
Seguro, seguro, seguro (aye wo, aye wo, aye wo)Sure thing, sure thing, sure thing (aye wo, aye wo, aye wo)
Seguro oh, (aye wo, aye wo, aye wo)Sure thing oh, (aye wo, aye wo, aye wo)
Aye wo oh (aye wo, aye wo, aye wo)Aye wo oh (aye wo, aye wo, aye wo)
Seguro, seguro, seguro (aye wo, aye wo, aye wo)Sure thing, sure thing, sure thing (aye wo, aye wo, aye wo)
Siempre dale gracias oh (aye wo, aye wo, aye wo)Make you always dey give am praise oh (aye wo, aye wo, aye wo)
Porque solo él es el ayudante'Cause na only him be helper
Cuando construyes tu casa ohWhen you build your house oh
Dale toda la gloria, así seguirá haciendo más oh, oh, ohGive am all the glory, so e go dey do more oh, oh, oh
Aye wo, aye wo, aye woAye wo, aye wo, aye wo
Alábalo, alábalo, alábaloPraise am, praise am, praise am


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Mercy Chinwo y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección