Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 444

Danger

P-Square

Letra

Danger

Oh, see me, see wahala dey
Eh, wahala dey

As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey

Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh

If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we
Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
Na baba god be the defender we no retreat, we no
Surrender
Make take them back to sender

Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey

E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today e no be today
Anything wey them like, make them do,
Don't let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh
We still dey hammer eh

See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey

See danger,eh eh

Peligro

Oh, mírame, ve que hay problemas
Eh, hay problemas

Mientras entramos
Vimos a algunas personas simplemente locas
Porque sienten este instrumento
Todos al centro
Niño, hay problemas
Hay problemas

Dicen que P-Square estamos hablando de nuevo
Venimos a rimar de nuevo
Desde Nigeria hemos estado jugando lejos
Niño, hay problemas

Veo peligro
Tú verás peligro
Niño, ve el peligro
Nosotros vemos peligro
Hay problemas
Hay problemas, oh

Si hablan de nuestra agenda
Que revisen nuestro calendario
Entramos en diferentes países
De enero a diciembre
Niño, hay problemas
Así que recuerda
Dios es nuestro defensor, no retrocedemos, no nos rendimos
Hagamos que vuelvan a quien lo envió

Niño, hay problemas
Hay problemas, hay problemas
Dicen que P-Square estamos hablando de nuevo
Estamos forzando, volvemos a rimar
Desde Nigeria hemos estado jugando lejos
Niño, hay problemas

Ya está
Hagamos el esfuerzo para entrar
Dicen que no aceptarán que seamos extraños
Dicen que venimos de la cárcel
No recordamos
Mira dónde estamos hoy, no es de hoy
Cualquier cosa que les guste, que lo hagan
No dejes que se interpongan en tu camino
Todas las cosas malas que hacen, se desvanecen
Dicen que te cansarás
Nosotros seguimos triunfando

Mírame, ve que hay problemas
Hay problemas
Dicen que P-Square estamos hablando de nuevo
Estamos forzando, volvemos a rimar
Desde Nigeria hemos estado jugando lejos
Niño, hay problemas

Veo peligro, eh eh


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de P-Square y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección