Traducción generada automáticamente

Oga Police
P-Square
Oga Police
Na which kind yawa bi dis yi e
Oh
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
Policía Oga
Na qué tipo de lío es este, oh
Iba manejando, no iba tan rápido
Solo iba tranquilo, no iba rápido
Vi a esta chica
Ella lucía tan bien
Mientras intentaba acercarme a ella
Entonces ella dijo hola
Vamos, nena, entra en mi auto
Te llevaré a un lugar
Que te gustará, no miento
Siéntate, relájate y siéntete bien
Porque en serio tengo planes
Y de repente los veo venir
Me dicen que pare pero no sé por qué
Quién es, la policía
Me quitaron mis papeles
Y yo digo señor
¿Por qué me haces esto?
Policía Oga
¿Qué es esto?
Solo me estás estresando, me estás molestando
¿Qué tipo de lío es este?
¿Por qué haces esto?
Oh, no
Mira lo que me estoy perdiendo
Policía Oga
¿Qué es esto?
Solo me estás estresando, me estás molestando
¿Qué tipo de lío es este?
¿Por qué haces esto?
Oh, no
Policía Oga
¿Qué tipo de lío es este?
Oh, no
Así estábamos en el bar simplemente disfrutando
Con un amigo de América
Que tiene dinero
Y frente a mí
Ishiewu y pavo
Diferentes tipos de bebidas alcohólicas
Estamos disfrutando
Muchos chicos solo hacen ruido (hey)
Suficientes chicas solo hacen su elección (otro plato más)
Mientras saludo a mi amigo
Comienzo a lavarme las manos
Apenas comienzo
Y de repente, los veo venir
Todos comienzan a correr
Pero no sé por qué
Quiénes son, la policía
Me ponen las esposas
Y yo digo, señor, ¿qué hice?
Dime
¿Qué harás en esta vida
Para que la policía no te moleste?
No lo sé
Incluso si eres una superestrella
Todavía vendrán a avergonzarte
Dime
¿Qué harás en esta vida
Para que la policía no te moleste?
Policía Oga
¿Qué es esto?
¿Qué tipo de lío es este?
No, no
¿Qué tipo de lío es este?
No, no, no, no, no, no, no, no
Para mi mujer, para mis amigos



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de P-Square y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: