Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 2.357

Beamer (Bad Boys) (feat. Rvssian)

REMA

Letra

Significado
Nuestra traducción no tiene la misma cantidad de líneas que la letra original, ayúdanos a sincronizar para activar todas las opciones de traducción.

Beamer (Bad Boys) (feat. Rvssian)

Another banger
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching
And the loving that she needing yeah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
Filomena do the dutty whine for dah conga
No fit to leave you for any reason, mmh
I want to invest in your body o
I want to invest with my money o
You know say na you I go marry o
How many pikin we go born o?
This our love no go funny huh
Me I no go dey play with my shawty huh
Anytime I look at your body huh
Girl you dey make me dey horny huh
Mmh, mmh, mmh

Shawty o your body make me go down low
Wetting I go do without your love? Ohh
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching
And the loving that she needing yeah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma
Filomena do the dutty whine for dah conga
No fit to leave you for any reason
Girl I go dey for you baby o
(Dey for you)
Girl I go craze for you baby o
(Vex for you)
Why I go vex for you baby o?
(Fool for you)
I too mumu for you baby o

Sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedda for you o
Sister bumbela
Your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedda for you, for you

African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass shina peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you

I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah boys like you
I like bad boys like you

Beamer (Chicos Malos) (feat. Rvssian)

Otro éxito
Chica africana ven y súbete a mi beamer
Me conoces, realmente quiero invitarte a cenar
Sabes que tengo más dinero que Shina Peter
En mi zona me llaman Godzilla
Para el chico que habla sin parar
Si lo atrapas, asegúrate de golpearlo
Si otro tipo quiere llevarse a mi señorita
Lo destrozaré como si fuera semovita
Chicos malos como tú
Me gustan los chicos malos como tú
Oh, sí, chicos como tú
Me gustan los chicos malos como tú

Voy a darle todo el cariño
Y el amor que necesita, sí
El gran trasero que hace gritar a un hombre malo, oroma
Filomena baila sucio en ese conga
No puedo dejarte por ninguna razón, mmh
Quiero invertir en tu cuerpo
Quiero invertir con mi dinero
Sabes que te voy a casar
¿Cuántos hijos vamos a tener?
Nuestro amor no será divertido
Yo no jugaré con mi chica
Cada vez que miro tu cuerpo
Chica, me pones cachondo
Mmh, mmh, mmh

Chica, tu cuerpo me hace enloquecer
¿Qué haré sin tu amor? Ohh
Chica africana ven y súbete a mi beamer
Me conoces, realmente quiero invitarte a cenar
Sabes que tengo más dinero que Shina Peter
En mi zona me llaman Godzilla
Para el chico que habla sin parar
Si lo atrapas, asegúrate de golpearlo
Si otro tipo quiere llevarse a mi señorita
Lo destrozaré como si fuera semovita
Chicos malos como tú
Me gustan los chicos malos como tú
Oh, sí, chicos como tú
Me gustan los chicos malos como tú

Voy a darle todo el cariño
Y el amor que necesita, sí
El gran trasero que hace gritar a un hombre malo, oroma
Filomena baila sucio en ese conga
No puedo dejarte por ninguna razón
Chica, estaré contigo, bebé
(Estaré contigo)
Chica, me volveré loco por ti, bebé
(Me enojaré por ti)
¿Por qué me enojaría por ti, bebé?
(Tonto por ti)
Soy demasiado tonto por ti, bebé

Hermana bumbela
Tu trasero me hace perder mi ayuno y oración
Omotena, eres una joven bella
Pero puedo gastar todos mis billetes y dinero en ti
Hermana bumbela
Tu trasero me hace perder mi ayuno y oración
Omotena, eres una joven bella
Pero puedo gastar todos mis billetes y dinero en ti, en ti

Chica africana ven y súbete a mi beamer
Me conoces, realmente quiero invitarte a cenar
Sabes que tengo más dinero que Shina Peter
En mi zona me llaman Godzilla
Para el chico que habla sin parar
Si lo atrapas, asegúrate de golpearlo
Si otro tipo quiere llevarse a mi señorita
Lo destrozaré como si fuera semovita
Chicos malos como tú
Me gustan los chicos malos como tú
Oh, sí, chicos como tú
Me gustan los chicos malos como tú
Chicos malos como tú
Me gustan los chicos malos como tú
Oh, sí, chicos como tú
Me gustan los chicos malos como tú


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de REMA y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección