visualizaciones de letras 608

HEIS

REMA

Banger

Black Bentayga, smoking a reefer
Remy too ginger, Remy get temper
I no need do any show for December
My money, caterpillar oh
Una go see, awọn Caesar
Girls love me like Justin Bieber
I'm with Armani, I'm with Elena
Afrobeats prince, emi ni Simba

Come here listen, they can't believe
They can't believe that I made it
Don't tell me shit, I don't listen
I ball pass e Tchouameni
Billion, billion, billion, billion
Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?
Only one Remy, dem dey call backup
H-I-M no be bọlọ

Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we (Haa)
Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Ah-ha, ah-ha, ah-ha)
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we

Come here listen, they can't believe
They can't believe that I made it
Don't tell me shit, I don't listen
I ball pass e Tchouameni
Billion, billion, billion, billion
Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?
Only one Remy, dem dey call backup
H-I-M no be bọlọ

Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe (Ha, ha, ha, ha, ha)
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we

Ooh-ooh, higher-er
Higher-er
Hey, hey, they dey pray make Remy fall down (Higher-er)
Hey, hey, hey, I know say Baba God no go let am (Higher-er)
No matter wetin dem talk, Remy getting bigger oh (Higher-er)
Remy say big four, oya, now who get mind, make e talk am (Higher-er)
Smoke any beat like a blunt, cannabis, give them Astalavist (Higher-er)
Any bar wey dey set, they know say I dey steady raise am (Higher-er)
Make una no let me release my abido-shaker (Higher-er)
Said I'm the future una no believe, oya, how e be now?
When I talk: Another banger, you better believe am (P)


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de REMA y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección