Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 1.005

Selense

Simi

Letra

Nuestra traducción no tiene la misma cantidad de líneas que la letra original, ayúdanos a revisarla para que se muestre correctamente.

Selense

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)

Selense

Lola trabaja mucho
Empresaria internacional
Pero Lola solo duerme
Chima no quiere abrir la tienda
Dice que es resaca
Todos los días el jefe está borracho

Dicen 'Simi, ¿por qué te quejas tanto?'
Mañana llegará, olvida hoy
El tiempo es dinero (Oh selense)
El tiempo es vida (Oh oh oh selense)
El tiempo corre, corre
Úsalo bien (Oh selense)
El tiempo es precioso (Oh oh selense)
Cada segundo (Oh oh oh selense)
El tiempo es un regalo
Úsalo bien oh selense

Mi Sheri Sherifa baby
No es eternamente joven
Antes de darse cuenta, ya tiene treinta
No hace lo que quiere hacer
Sheri posponedora
Solo procrastina

Dicen 'Simi, ¿por qué te quejas tanto?'
Mañana llegará, olvida hoy
El tiempo es dinero (Oh selense)
El tiempo es vida (Oh oh oh selense)
El tiempo corre, corre
Úsalo bien (Oh selense)
El tiempo es precioso (Oh oh selense)
Cada segundo (Oh oh oh selense)
El tiempo es un regalo
Úsalo bien oh selense

En esta vida
Queremos disfrutar (Oh selense)
El tiempo no se detendrá
No se detendrá (Oh oh oh selense)

Dile a Sarafina
A Johnny y Sikiratu (Oh oh selense)
Dile a Philomina
Úsalo bien (Oh selense)


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Simi y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección