Traducción generada automáticamente
Mr. President
African China
Monsieur le Président
Mr. President
Couplet 1Verse 1
La nourriture n'est pas làFood e no dey
Frère, l'eau n'est pas làBrother eh water no dey
Et notre pays va malAnd our country no good o
Chaque jour pour le voleur, un jour pour le propriétaireEveryday for thief, one day for owner eh
Un pauvre qui vole un cube de bouillonPoor man wey thief maggi
Eh bien, ils vont montrer son visage au chasseur de criminels (chasseur de criminels)Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Un riche qui vole de l'argentRich man wey thief money
Eh bien, on ne voit pas leur visage au chasseur de criminelsOmo, we no dey see their face for crime fighter
Dis-moi quelque chose maintenant, mecTell me something now rudeboy
Le riche va crier des prières (merci)Rich man go dey halla prayer (modupe)
Le pauvre va crier (anwuola m ei)Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Le riche va crier des prières (merci)Rich man go dey halla prayer (modupe)
Le pauvre va crier (anwuola m ei)Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Faites-nous bien dirigerMake una lead us well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puitsNo let this nation to fall inside well
RefrainChorus
Monsieur le Président [Dirigez-nous bien]Mr. President [Lead us well]
Si tu es gouverneur [Gouverne-nous bien]If you be governor [Govern us well]
Si tu es sénateur [Sénat bien]If you be senator [Senate am well]
Si tu es policier [Police bien, ne prends pas de pot-de-vin]If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Allez, dirigez-nous bien [Nne me eh, Gouverne-nous bien]Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
Si tu es sénateur [Sénat bien]If you be senator [Senate am well]
Si tu es policier [Police bien, ne prends pas de pot-de-vin]If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Couplet 2Verse 2
Le carburant n'est pas làFuel e no dey
Frère, le transport n'est pas làBrother eh transportation no dey
Et notre route n'est pas bonneAnd our road e no good o
Qu'en est-il des gens de la NEPAWhat about the NEPA people o
On n'a pas d'électricitéwe no get light
Tout le monde crieEverybody just dey halla
Pas de carburant, comment on va survivrefuel no dey, na how we wan survive
Beaucoup de jeunes prêts à travaillerMany youth ready for work
Mais comme il n'y a pas de travailbut as work no dey
Comment ils vont survivrena how dey wan survive
On est le géant de l'AfriqueWe be giant of Africa
Mais pour obtenir un visa pour entrer au Ghanabut to get visa enter Ghana
C'est le WAEC [oh mon Dieu]na WAEC [oh my God]
Un policier voit du blancPoliceman go see white
Il va te diree go tell you say
Je dis que c'est rougeI say that thing na red
Dis-moi quelque chose, mon peupleTell me something my people
Faites-nous bien diriger,Make una lead us well,
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puitsno let this nation to fall inside well
Répéter le RefrainRepeat Chorus
Couplet 3Verse 3
Alhaji qui porte un uniformeAlhaji wey pull Khaki
Dit le nom de son partisay the name of him party
Les gens détruisent les gensPeople Destroying People
C'est le nom du partiNa the name of the party
Les élections dans mon payselection for my country
C'est du copinagena paddy paddy
Des magouilleswayo wayo
Pas de vraiarrange no ni
Les gens qui les ont élusPeople wey vote them in
Vivent encore dans la douleurstill dey live in pain
C'est une honteThis na disgrace
J'ai tellement honteI am so ashamed
On a pris le permis de magasinWe don collect shop permit
Pris le permis de commerceCollect trading permit
Permis de commercetrading permit
Tu continues à brûler des magasinsYou still dey burn shop
Tu veux me dire queYou wan tell me say
Tu ne sais pas quand ils paientyou no know when them pay
Pourquoi tu nous faisWhy you dey make us
Vivre dans la douleurdey live in pain
Faites-nous bien dirigerMake una lead us well
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puitsno let this nation to fall inside well
Répéter le RefrainRepeat Chorus
Omo, rien ne vaOmo nothing dey par
Tout ce qui va mal, c'est de la sorcellerieAnything wey par na witch
C'est pourquoi on ditNa im make we dey say
Omo, pas de soucisOmo no lele
Tanke (écho)Tanke (echo)
Répéter le Couplet 1Repeat Verse 1
Répéter le RefrainRepeat Chorus
Répéter le Couplet 2Repeat Verse 2
Baba Dieu, aide ce paysBaba God help this country
Répéter le Refrain jusqu'à la finRepeat Chorus till fade



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de African China y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: