Traducción generada automáticamente

Dangote
Burna Boy
Dangote
Dangote
Dangote, DangoteDangote, Dangote
Dangote sucht immer noch nach Geld oDangote still dey find money o
Kein Niveau, kein NiveauNo level, no level
(Es sind Kel P Vibes)(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, DangoteAy, Dangote, Dangote
Dangote sucht immer noch nach Geld oDangote still dey find money o
Ich schlafe nicht, ich schlafe nichtI no dey, I no dey
Ich schlafe nicht auf dem Geld oI no dey sleep on the money o
Wer bin ich?Who I be?
Wer bin ich?Who I be?
Warum sollte ich kein Geld finden o?Wey make I no go find money o
Ich schicke niemanden oI no dey send anybody o
Ich arbeite hart, ganz hartMe I dey hustle gan gan
Choko, mach du auch, lass uns gehenChoko, make you hustle, ma lo go
Ich bin kein Dummkopf, ich bin kein TrottelI no be olodo, I no be bolo
Wo Omo, die es vermasseltWo Omo to ba lo fuck up
Ich zeige dir meine FarbenI go show you my colour
Denkst du, ich bin ein Idiot?Shey wan ro pe mi o l'opolo
Ich weiß ganz genau, was ich willEmi gan gan mo yan wan lopolo
Die Sache ist kompliziertThe matter plenty
Mein Mund kann nicht aufhören zu redenEnu mi ole so tan
Oh nein, nein oOh no no o
Hört gut zuMake una listen well well
Wenn ich kämpfe und arbeiteWhen I dey strive and I dey hustle
Was suche ich?Wetin I dey find?
Kaluba, ich sucheKaluba I dey find
Wenn ich von Ort zu Ort zieheWhen I dey move from place to place
Was suche ich?Wetin I dey find?
Es ist der Dollar, den ich sucheNa the dollar I dey find
Und ich habe ja gesagt, ja, jaAnd I don do yes yes
Ja, jaYes yes
Und viele Leute haben mir nein, nein, nein gesagtAnd many people don tell me no no, no no
Geld muss her oMoni lati lowo o
Es ist schon lange herOdi don don
Denn meine Mutter hat mich nicht umsonst geborenTori iya mi o bi mo odoyo
Liegt es daran, dass ich es aus Liebe mache?Is it because I dey do am for love?
Wenn ich Geld habe, werde ich feiern wie verrücktIf I get cash I go jaiye lokpopo
Ich gebe dir Geld, ich werde dein Sponsor seinI go give you cash, I go be your sponsor
Ich bin die, die meine Mutter nicht umsonst geboren hatMo ni iya mi o bi mo odoyo
Liegt es daran, dass ich es aus Liebe mache?Is it because I dey do am for love?
Wenn ich Geld habe, wirst du es wissen oIf I get money, you go know o
Trotzdem werde ich arbeiten, bis das Königreich kommtStill I go hustle 'til thy kingdom come
Denn, dennBecause because
Dangote, Dangote (oh)Dangote, Dangote (oh)
Dangote sucht immer noch nach Geld oDangote still dey find money o
Ich schlafe nicht, ich schlafe nichtI no dey, I no dey
Ich schlafe nicht auf dem Geld oI no dey sleep on the money o
Wer bin ich?Who I be?
Wer bin ich?Who I be?
Warum sollte ich kein Geld finden o?Wey make I no go find money o?
Ich schicke niemanden oI no dey send anybody o
Ich arbeite hart, ganz hartMe I dey hustle gan gan
ChokoChoko
Mach du auch, lass uns gehenMake you hustle, ma lo go
Ich bin kein Dummkopf, ich bin kein TrottelI no be olodo, I no be bolo
Wo Omo, die es vermasseltWo Omo to ba lo fuck up
Ich zeige dir meine FarbenI go show you my colour
Denkst du, ich bin ein Idiot?Shey wan ro pe mi l'opolo
Ich weiß ganz genau, was ich willEmi gan gan mo yan wan lopolo
Die Sache ist kompliziertThe matter plenty
Mein Mund kann nicht aufhören zu redenEnu mi ole so tan
Oh nein, nein oOh no no o
Ich weiß ganz genau, was ich sageEmi gan gan lo mo ton so
Oder hast du vergessen, dass ich der Gorgon bin?Abi you forget say I be the gorgon
Ich singe laut und klarMo man korin gongon lori gangan
Ich singe laut und klarMo man korin gongon lori gangan
Geld kommt von Kel PBere lowo Kel P
Denn das ist das wahre GeldTori owun gongon lolu gangan
Lass mich das Geld findenBami lu gongon yen
DangoteDangote
Sucht Geld, ro roDey find money ro ro
Geld finden, ye yeFind money ye ye
Geld finden, nein, neinFind money no no
Wer bin ich, um zu schlafen, oh neinWho I be to come dey sleep oh no
Um zu schlafen, ye yeCome dey sleep ye ye
Ich bin Ji MasuunMo ni Ji Masuun
Alakija sucht GeldAlakija dey find money
Dangote sucht Geld oDangote dey find money o
Otedola sucht GeldOtedola dey find money
Warum sollte ich kein Geld finden o?Why me no go find money o?
Ah ahn, Geld findenAh ahn find money
Adeleke sucht Geld oAdeleke dey find money o
Adenuga sucht GeldAdenuga dey find money
Warum sollte ich kein Geld finden?Why me no go find money?
Geld finden, Geld findenFind money, find money
Warum sollte ich kein Geld finden?Why me no go find money?



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Burna Boy y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: