Suscríbete
visualizaciones de letras 16

Money Constant (feat. DJ Tunez, Mavo & Wizkid)

DJ Maphorisa

Letra

    Ogbafia, Big Wiz, K-Way, kilobi-bizzy
    This is not child's play o
    Jembe, jembe
    If you hold your backy, spark am
    You no fit dey hold my weed (spark am, kilo)
    Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia)
    Jidenna no fit do pass Kilogbede (I'm a mafia)
    K-Way, ogbafia, Big Wiz, kilo
    No more way for poor people, yeah, yeah, kilolo

    Sexy girls for my city (lagos), lagos (ọmọ to ṣan)
    They don't know we get the status
    Money talk, I shut up (they don't know we get the status)
    No dey talk too much again, 'gain
    Easy, life is easy, kilobizzy
    Ogbafia (ogbafia), wizzy, ogbafia
    They no fear, comot am for mind
    I dey lie, e dey my mind, the money dey my mind
    The money wey you dey owe me, you go pay me today
    Make you no go jonz me, ogbafia dey my side
    Men mount, Maphorisa, anytime you see my money, pull am closer, kilo
    If you owe me my money, you go pay me my money o
    If the money no go complete (if the money no go complete)
    Show my colour (show my colour)
    On my Instablog, on my sisi Eko (K-Way)
    When she pull up, we go jembe (we go jembe)
    When she pull up, we go dance
    Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby
    When she pull up, we go jembe
    When she pull up, we go dance
    Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (kilogbede)
    You know me, I want something for you
    No dey jembe me o, ayy (kilogbede want something, from from)
    No dey jembe me o, baby, K-Way (let's get busy)

    Sare wa gba (KO le bami wa o)
    Fast, fast (fast, fast)
    The money constant (the money constant, ko le bami wa o)
    Fast, fast (fast, fast)
    Sare wa gba (KO le bami wa o)
    Fast, fast (fast, fast)
    Know the money constant (know the money con–)

    Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ
    Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ
    Spend the money like it's nothing, ṣo fe gba femi body
    Oya, baby, gbedu, make we jembe
    Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
    Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
    Backy dey, Wizzy dey
    The girl dem dey, ọmọ, plenty dey (dey, dey)
    Money dey, Prada dey, no come take am play o (play, play)
    Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey
    Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o
    Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
    Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, take am

    Mo ma lo koba mi
    And you know the money coming constantly
    Baby, ṣo gbó mi?
    And you know the money coming constantly
    And I focus, and I do love
    Get the kele wey go chop me
    Oya, jo mo sare wa gba
    You don see am, gb'eni wa

    Sare wa gba (uh-huh), ogbafia o
    Gb'eni wa, make the money constant (money don dey con–)
    Sare wa (uh-huh), ogbafia o (ogbafia o)
    Gb'eni wa (gb'eni wa), make the money constant (yeah, the money constant o)

    Make the money constant, money don dey con–
    Money don dey con–, ogbafia o
    Make the money constant, money con–
    Make the money constant, money don dey con–
    Money don dey con–, ogbafia o
    Make the money constant, money con–

    Escrita por: Dj Maphorisa, Ayodeji Ibrahim Balogun, Dj Tunez, Marvin Ukanigbe. ¿Los datos están equivocados? Avísanos.

    Comentarios

    Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

    0 / 500

    Forma parte  de esta comunidad 

    Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de DJ Maphorisa y explora más allá de las letras.

    Conoce a Letras Academy

    ¿Enviar a la central de preguntas?

    Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

    Comprende mejor con esta clase:

    0 / 500

    Opciones de selección