Traducción generada automáticamente
Dis Love
DJ Spinall
Diese Liebe
Dis Love
Sag mir, Baby, wie geht's dir?Tell me baby girl how you dey o?
Baby, sag mir, lass mich wissen, wie es dir geht?Baby tell me make I know how you dey o?
Baby, sag mir, wie viel ich zahlen sollBaby tell me how much I go pay o
Und wir fliegen wohin auch immer in den UrlaubAnd we go fly go anywhere for holiday o
Diese Liebe ist kein ScherzThis love na walangolo
Diese Liebe ist wie ein WunderThis love na wantinti
Lass uns spielen, als wären wir im FilmMake we play like we dey movie o
So ein Spiel, in dem du die Mutter spielstThat kind play wey you go dey play mummy oo
Mutter, oh Mutter, oh Mutter, ohMummy o mummy o Mummy ooo
Mädchen, ich bin der, der den Vater spieltGirl na me go dey play Daddy oo
Mädchen, wenn du das Baby bist, bin ich die NannyGirl if you be baby I be nanny o
Sieh, wie schön du bist wie AgbaniSee as you fine like Agbani o
Schau herSho ma wa
Schau her, lass uns tanzenSho ma kpalangolo
JaWa
Schau herSho ma wa
Bleib daDuro le
Baby, lass mich da sein, wo du bistBaby make I dey where you dey
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigenCome make I show you special loving

[Tiwa Savage[Tiwa Savage
Wo immer du bistAnywhere you dey
Ich werde da seinI go dey o
Solange ich bei meinem Baby binLong as I dey with my baby o
Was sie nicht wissen, werden sie hassenWetin them no know them go hate o
Küss mich, Baby, lass sie wütend werdenKiss me baby make them vex o
Trag die Sache auf ihren KöpfenCarry the matter for their head o
Küss mich, Baby, lass mich entspannenKiss me baby make I rest o
Niemand behandelt mich wie duNobody do me like you do
Küss mich, Baby, lass sie wütend werdenKiss me baby make them vex o
Diese Liebe ist kein ScherzThis love na walangolo
Diese Liebe ist wie ein WunderThis love na wantinti
Diese Liebe ist kein ScherzThis love na walangolo
Diese Liebe ist wie ein WunderThis love na wantinti
Baby, ich liebe dichBaby girl I love you
Setz dich daraufSit down pon it
Baby, komm, dreh dich dafürBaby girl come whine up pon it o
Ich weiß, du liebst diesen Beat, süße MelaninI know you love this beat, sweet melanin
Oh, du könntest meine süße Seniorita seinOh you could be my sweet Seniorita
Amerikanisches Mädchen, komm, dreh dich für michAmerican girl come whine up for me
Meine jamaikanischen Mädchen, komm, dreh dich für michMy Jamaican girls come whine up for me
Ojota-Mädchen, dreh dich für michOjota girls come whine am for me
Meine karibischen Mädchen, komm und feier für michMy Caribbean girls come burst up for me
Schau herSho ma wa
Schau her, lass uns tanzenSho ma kpalangolo
JaWa
Schau herSho ma wa
Bleib daDuro le
Baby, lass mich da sein, wo du bistBaby make I dey where you dey
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigenCome make I show you special loving
London Junge, gib es mirLondon boy come give it to me
Alle meine Lagos-Jungs geben ihr Geld für mich ausAll my Lagos boys them spend it on me
Jamaikanische Jungs bringen es für michJamaican boys them jam it for me
Meine amerikanischen Jungs zeigen ihren Stil für michMy American boys them swag it for me
JaYea
Schau herSho ma wa
Schau her, lass uns tanzenSho ma kpalangolo
JaWa
Schau herSho ma wa
Bleib daDuro le
Baby, lass mich da sein, wo du bistBaby make I dey where you dey
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigenCome make I show you special loving
Diese Liebe ist kein ScherzThis love na walangolo
Diese Liebe ist wie ein WunderThis love na wantinti
Diese Liebe ist kein ScherzThis love na walangolo
Diese Liebe ist wie ein WunderThis love na wantinti
DJ SpinallDJ Spinall
Gib es mirGive it to me
Gib es mirGive it to me
Gib es mirGive it to me
SpinallSpinall
WahgwanWahgwan
SpellzSpellz

Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de DJ Spinall y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: