
Bobo Me (Interlude) (feat. Les Amazones d'Afrique)
Nneka
Plenty people dey wonder
How I wan come dey live my life
As I kon comot from dem face
Dem kon dey vex for where I dey
Dem try to find me, but they can’t
Dem try to stop me, all in my head
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave this
Oh please tell me that I might fit find
The cure to my insanity
Oga mi you fit give me
Something wey I fit loving
Cause e don wey I dey find
Tay solution to di mata
Cause e don tay wey I dey find
Solution to di mata
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes
These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Nneka y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: