Inicia sesión para activar tu suscripción y eliminar los anuncios

Iniciar sesión
visualizaciones de letras 25

Why E Be Say

P-Square

Uuh yea yea, no
I don die
Uuh yea

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living (why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them (why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them

Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling (why e be say)
Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling (why e be say)
They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei

Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (the wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another (the wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother (the wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty (the wrong thing be say
As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei

Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli (the right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo (the right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die

Agregar a la playlist Tamaño Cifrado Imprimir Corregir Enviar la traducción

Ver más palabras

Diccionario de pronunciación


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de P-Square e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver más en el blog


Opções de seleção