Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 36.366

Charm

REMA

Letra

Significado

Charme

Charm

LondresLondon
Encore un tubeAnother Banger

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasseCome here wetin dey worry you
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouaisBring body make I rock am yeh yeh
Je sais que tu es plus vieux que moiI know you senior me
J'ai plus de fric que ton pèreI get money pass your papa
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toiWetin you want wey I no fit do for you
Pourquoi tu veux te la jouerWhy you wan dey buga won
Tu es un peu comme Kizz Daniel, nonShey you be kizz Daniel ni
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armureYou better drop your body armor

SocoSoco
Détends-toi avec ce corpsSofry with this body
Faisons ça discrètementMake we run am on a low-key
Bébé, tu me connaisBaby you know me
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepterE get as you go move wey I no go gree
Viens, je vais te conduire, hmmCome make I drive your hmm
Viens, je vais conduire ta bagnoleCome make I drive this your jalo-py
Bébé, laisse-moi te donner un petit coup de main, aloweeBaby alow me tip you off alowee

Regarde ce corps, ohSee body o
(Regarde ce corps, regarde ce corps, oh)(See body see body o)
Aide-moi, ohEgba mi o
(Aide-moi, aide-moi, oh)(Egba mi egba mi o)
Ça me fait exploser le bololoE dey burst my bololo
S'il te plaît, aide-moi, ohPlease help me o
Moi, j'ai déjà pris un coup qui m'a dépassé, ohMe I don jam wetin pass me o

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasseCome here wetin dey worry you
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouaisBring body make I rock am yeh yeh
Je sais que tu es plus vieux que moiI know you senior me
J'ai plus de fric que ton pèreI get money pass your papa
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toiWetin you want wey I no fit do for you
Pourquoi tu veux te la jouerWhy you wan dey buga won
Tu es un peu comme Kizz Daniel, nonShey you be kizz Daniel ni
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armureYou better drop your body armor

Tu fais trop le difficile avec cette histoire d'amourYou too dey form with this love of a thing
Bébé, eh, prête-moi, prêteBaby eh lend me lend
J'ai des livres pour toiI get pounds for you
Tu veux faire comme si, ehYou wan dey do like say eh
Les nairas ne s'arrêtent pasNaira no dey end

Tu es trop raide, tu fais comme si ta taille ne bougeait pas, ehYou too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
Ça ne plie pasE no dey bend
Allez, suis mon commandoOya follow my commando
Bébé, fais comme je faisBaby do like I do
Bébé, devant et derrièreBaby front and back
Donne-moi boom baka boomGimme boom baka boom

SocoSoco
Détends-toi avec ce corpsSofry with this body
Faisons ça discrètementMake we run am on a low-key
Bébé, tu me connaisBaby you know me
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepterE get as you go move wey I no go gree
Viens, je vais te conduire, hmmCome make I drive your hmm
Viens, je vais conduire ta bagnoleCome make I drive this your jalo-py
Bébé, laisse-moi te donner un petit coup de main, aloweeBaby alow me tip you off alowee

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasseCome here wetin dey worry you
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouaisBring body make I rock am yeh yeh
Je sais que tu es plus vieux que moiI know you senior me
J'ai plus de fric que ton pèreI get money pass your papa
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toiWetin you want wey I no fit do for you
Pourquoi tu veux te la jouerWhy you wan dey buga won
Tu es un peu comme Kizz Daniel, nonShey you be kizz Daniel ni
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armureYou better drop your body armor

SocoSoco
Détends-toi avec ce corpsSofry with this body
Faisons ça discrètementMake we run am on a low-key
Bébé, tu me connaisBaby you know me
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepterE get as you go move wey I no go gree
Viens, je vais te conduire, hmmCome make I drive your hmm
Viens, je vais conduire ta bagnole.Come make I drive this your jalo-py


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de REMA y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección