Suscríbete
visualizaciones de letras 4

Elon Musk (remix) (feat. Zlatan & Fireboy DML)

Shallipopi

Wait, they call me Shallipopi (B)
Ibile (busy)

All these my Southy boys, ah (rands e dey body)
Dubai (dirhams e dey body)
Yankee (dolapo dey body), kuron'be

Elon Musk sef na Pluto boy (pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy
Eh, no bitch boy
See, no go dey
Funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all-day
Plutomania, we fly all-day
Inside that your Evian so
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (gee, gee)
Another Evian dey inside (kuron'be)
Inside that your Evian so (elo')
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (ayy)
Another Evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (e too much)
Money dey body (okay, plenty)
All these Elon Musk boys (shey me?)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (opor)
Money– (say, say)

It's the remix of the remix (elon-lon)
You know the steeze (elon-lon)
Roll cannabis
Your baka like Tesla I got the keys (elon-lon)
Ah, I stack (elon-lon, ya-ish)
I smoke (elon-lon)
I puff and pass (elon-lon)
I loud (elon-lon)
I choke, I jogodo till I reach high cloud (elon-lon)
Abena please no dey doubt
E no be clout, my sekere no dey bounce
No go dey show, no dey proud
Idan no dey bow
Only when I wan kiss you down there, yeah
Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (e too much)
Money dey body (okay, plenty)
All these Elon Musk boys (shey me?)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (opor, ah)
Money– (say, say)

Ah, kuron'be
Money too choke, abeg
One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP, you go see [?], patek or Cartier (ah)
All these ones (these ones), then these ones (these ones)
These ones, when you see them make way (make way)
Evian dey (evian dey), maga dey (maga dey)
So therefore, everyday na payday (say)
I say no go put body if you no get mind (get mind)
Unless your mind go dey (go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price? (Pay price)
My guy guy, na there you go dey (ayy)
Ayy, kuron'be

All these my Southy boys, ah (rands e dey body)
Dubai (dirhams e dey body)
Yankee (dolapo dey body), kuron'be

Elon-'lon-'lon (elon, Elon)
Elon, 'Lon (elon)
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon (shalli' what?)
Shallipopi
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon (ayy)

How do I pay, boss?
Send aza or send wallet?
Payment received, now he credit BTC
Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) evian dey
Now you don confirm Evian dey? (Ewe) evian dey
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)

Escrita por: Adedamola Adelefohan, Crown Uzama, Omoniyi Temidayo Raphael. ¿Los datos están equivocados? Avísanos.

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Shallipopi y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección