Traducción automática

Ayo
Simi
Ayo
Ayo
Legendäre BeatsLegendary beats
Mein Segen kommt herab, Gunst fällt auf michMy blessing come down, favour fall down on me
Güte und Barmherzigkeit folgen mir jeden TagGoodness and mercy follow me everyday
Alles, was ich in diesem Leben berühre, alles, was ich willEverything when I touch for this life, anything when I want
Ist es ein Herrenhaus? Ist es ein Porsche?Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Das gehört mir (Amen)Na me get am o (amen)
Wenn sie zweifeln, lass sie redenIf dem dey doubt, no mind them
Wenn Neid kommt, mach sie kleinIf bad belle come make you bind them
Meine Zeit ist gekommen, ayo wa ba le mi oMy time don come oh, ayo wa ba le mi o
Wohlstand oh (wohlstand), mein Glück ist hier (mein Glück ist hier)Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)
Jeden Tag oh, Regenschauer des Segens fallen auf michEveryday oh, showers of blessings rain on me
Willst du Geld? (owa o)Shey na money wey you want o? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya oh)Abi o fe ra moto? (oya oh)
Die Zeit ist gekommen oh (oh o, ayo wa ba le mi o)Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Glück klopft an (wo le wa)Happiness knocking (wo le wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)Prosperity something (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, wo auch immer wir hingehenAsiri wa ah bo, where ever we go
Sieg, der nie endet, das gehört mir ohVictory wey no dey finish, ani temi ni oh
Hoch und runter, du wirst nicht fallenLoke loke, you no go run down
Kein Stress mehr, keine ProblemeNo more tension, no wahala
Tori ola wole, das Geld ist da ohTori ola wole, owo ti de oh
Pfund und Dollar (das gehört mir oh)Pounds ati dollars (temi ni oh)
Freude und Frieden (gehört mir nicht)Ayo ati alafia (ko je temi o)
Reicher als ein König, wenn du glaubst ohOlowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Ist das Amen? Oder ist das kein Amen? (Amen)Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Wohlstand oh (wohlstand), mein Glück ist hier (mein Glück ist hier)Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Jeden Tag oh, Regenschauer des Segens fallen auf michEveryday oh, showers of blessing rain on me
Willst du Geld? (owa o)Shey na money wey you want oh? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya o)Abi o fe ra moto? (oya o)
Die Zeit ist gekommen oh (oh o, ayo wa ba le mi o)Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Glück klopft an (wole wa)Happiness knocking (wole wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)Prosperity something (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aroAte wa ko mi aro
Olorire, lass uns tanzen (emi re o, eh-eh)Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Komm, tanz den Tanz des Reichtums (Reichtum)Oya dance the dance of olowo (olowo)
Wenn du gehst, wird das Geld folgenAs you go, money go follow
Bevor du fragst, wird Gott antwortenBefore you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayoAyo, ayo, ayo
Ayo ist hier (ist hier)Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Willst du Geld? (owa o)Shey na money wey you want oh? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya o)Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Die Zeit ist gekommen oh (oh o) Freude ist gekommenTime don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)(Ayo wa ba lemi o)
Glück klopft an (wo le wa)Happiness knocking (wo le wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)Prosperity something (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Lass diese Liebe süß für mich sein (e wa gba le mi o)Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Hoffnung ist hier oh (Hoffnung ist hier oh)Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Simi y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: