It's Over
fola
Don't you know I need you in my heart
Let me show how I can lift you high
Tear, tears inna mi eyes
Ba mi ṣa'na, I wan shine
So many things I wan try
And the rhythm cannot die
So I pray, so I pray make dem take my photo
Make dem call me Ọmọ ologo
Many billi' I wan count, ọlẹ ni mi if I runs am
Holy Father, ba mi ṣanawọle, make dem wonder
Make e be like say I do one jazz
Ko dẹ maa ba mi lọ, ka maa pada o lẹyin mi
So, Holy Father, as ọmọde o, me, I wan para
As ọmọde o, me, no wan die
Make my enemies no see my mama cry
Oh, hi-hi, oh, hi-hi
Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa (Ọlọrun)
Now we taking over
When them say 'it's over, ' that it's over, irọ ni
Now they wan link up, ko saye, no doubts
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah, but it's over
Past tense l'ọrọ atijọ
I thank God say I dey where I belong
Since I've been living the life that I want
Ọbẹ yii dun maa lọ jẹ ki n ṣan'wọ when kaluba dey o
We up in the club, mesmerise wọn gidi gan-an
All the ladies love me to the core
Elédùmarè gbé mi cho, orí mi, maa sun, wa gbá dollar
Holy Father, ba mi ṣanawọle, make dem wonder
Make e be like say I do one jazz
Ko dẹ maa ba mi lọ, ka maa pada o (ko dẹ maa pada)
Holy Father, as ọmọde, me, I wan para
As ọmọde, I no wan die
Make my enemies no see my mama cry
Oh, hi-hi, hi
Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa
Now we taking over
When them say 'it's over, ' that it's over, irọ ni
Now they wan link up, ko saye, no doubts
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah, but it's over, ah
Ọrọ mi l'ọwọ Ọlọrun lo wa
Now we taking over
When them say 'it's over, ' that it's over, irọ ni
Now they wan link up, ko saye, no doubts
Ṣebi dem carry shoulder
Dem even call us alariwo, ah, but it's over (ah-ay)
Zlatan
Irọ ni!
Ma jẹ n pa'rọ fun ẹ pe o le di'iru, sẹ, o le di igba (yes)
Your size fit later change, no cut that coat to your size, leave am
Patient dog to bode w'egun, ebi lo maa pa kú
School loti need maths, to ba ti de'gboro, ko calcu'
Maa sun, maa gba, if you no cash out, no back out (ehn?)
Your mumsy soup fit sweet, but if you want turn big boy, pack out
Fi wèrè wa jade (what?) Tori ọdaju ni bùkátà
No more way for poor people, no be me, na Mavo talk am
If you dey get am clear, I pray your money constant
No forget those wey dey when ogi never turn to custard
Oil finger, na everybody dey rush am
If kasala burst, everybody go wash hand



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de fola y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: