visualizaciones de letras 1.182

From Africa 2 U

Nneka

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Chorus
Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

Chorus

Bridge
We are living in a world, self centred,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can't we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

Escrita por: Arenor Anuku / Emmanuel Ngollé-Pokossi / Nneka Egbuna. ¿Los datos están equivocados? Avísanos.

Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Nneka y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección